Deek - Odogwu текст песни

Текст песни Odogwu - Deek



I don't know
Them see me for street them ask me my guy when you wan blow
Everybody na king for im lane for im own zone
You scatter my show I match on your toe na the combo
Deek Odogwu
Hey Odogwu
Hey Odogwu
Hey Odogwu
Ahan Odogwu
Me Odogwu
You Odogwu
My guys Odogwu
Never settle for less
Oppression I get the things wey I see dey make me dey vex
O God I'm only getting blessed
Cause I'm only rolling with best
Fine boy no money na mess
My brother na you be the next
My G na we be the best
Na why you dey vex
Now we chopping money like Eba with the sauce
All of our blessings na God be the source
Now dem dey hate when we pull up in porch
Who God protect nobody go fit touch
Now we chopping money like Eba with the sauce
All of our blessings na God be the source
Now dem dey hate when we pull up in porch
Who God protect nobody fit touch
Odogwu
Hey Odogwu
Hey Odogwu
Hey Odogwu
Ahan Odogwu
Me Odogwu
You Odogwu
My guys Odogwu
You be Odogwu if you get sense
You be Odogwu if you get benze
If you get range you be Odogwu
If you're down and still grinding you be Odogwu
As long as you making the paper mehn you be Odogwu
Odogwu were ego
Odogwu were mmadu Odogwu
Odogwu Odogwu abum odogwu ibu odogwu
Onyeobula bu Odogwu na lane e
Iwotago
Every time wey I see dou mehn I see whores
I never loose up mehn I lose cloth
I just buy them and I lose them
And I get another one and lose them
I'm a boss you a boss
Papa and mama na boss
Now we get bigi belle like Ross
Chopping money like Eba with the sauce
Chopping money like Eba with the sauce
All of our blessings na God be the source
Now dem dey hate when we pull up in porch
Who God protect nobody go fit touch
Now we chopping money like Eba with the sauce
All of our blessings na God be the source
Now dem dey hate when we pull up in porch
Who God protect nobody fit touch
I don't know
Them see me for street them ask me my guy when you wan blow
Everybody na king for I'm lane for I'm own zone
You scatter my show I match on your toe na the combo
Deek Odogwu
Hey Odogwu
Hey Odogwu
Hey Odogwu
Ahan Odogwu
Me Odogwu
You Odogwu
My guys Odogwu



Авторы: Augustine Ezeamaku


Deek - Odogwu
Альбом Odogwu
дата релиза
21-02-2018

1 Odogwu




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.