Di'Ja - Jonah текст песни

Текст песни Jonah - Di'Ja



Tararoro
Tararoro
Tatatatararoro
Tararoro
Na love letter full my notes
And I be the biro
You push me up and down the road
Like a wheelbarrow
My aeroplane is quarter to crash
And na you be the life suit
The Lamborghini wey bash
You're the only one that can fix it
Right now, I need you like I need food (Jonah Jonah Jonah Jonah Jonah)
I need you like amala need ewedu soup (Jonah Jonah Jonah Jonah Jonah)
Baby love me like pikin love ice cream oh (Jonah Jonah Jonah Jonah Jonah)
Hold me like yekini want tear net oh (Jonah Jonah Jonah Jonah Jonah)
Chicken and fried rice
Two of them dey blend nice
Give me once no think am twice baby oh
Let's take advantage of the night
Love me tender, love me right
Give me once no think am twice baby oh
Right now, I need you like I need food (Jonah Jonah Jonah Jonah Jonah)
I need you like amala need ewedu soup (Jonah Jonah Jonah Jonah Jonah)
Baby love me like pikin love ice cream oh (Jonah Jonah Jonah Jonah Jonah)
Hold me like yekini want tear net oh (Jonah Jonah Jonah Jonah Jonah)
Na love letter full my notes (my notes)
And I be the biro (biro)
You push me up and down the road (the road)
Like a wheelbarrow (barrow)
My aeroplane is quarter to crash
And na you be the life suit (oh yeah)
The Lamborghini wey bash
You're the only one that can fix it
Right now, I need you like I need food
I need you like amala need ewedu soup
Baby love me like pikin love ice cream oh
Hold me like yekini want tear net oh



Авторы: Ikemefuna Nwamonye, Charles Ugochukwu Akwuba, Hadiza Salma Blell


Di'Ja - Aphropop, Vol. 1 - EP
Альбом Aphropop, Vol. 1 - EP
дата релиза
04-12-2020




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.