Текст песни Hakuna Matata (Wahala) - Dotman
(Lussh)
They
call
me
Dotman
(no
be
lie)
Hmm,
oh-oh-ohh
Hakuna
Matata
K′ato
gbo
t'ebi,
k′ato
gbo
t'ara
K'ato
gbo
ti
ara′dugbo
Awon
t′ashe
fun,
loh
tun
le
pa
wa
Won
ro'jo
wa
l′adugbo
A
problem
shared
is
a
see
finish
Wahala
for
who
no
get
problem
No
matter
the
situation,
my
nigga
we
move
(yea-yea-yeah)
Ti
footballer
o
ba
ni
motor,
o
sha
ma
ni
boot
Won
ni
"Dotman,
sh'oti
ya
broke
ni?"
O
l′owo
Hennessy
loshey
mu
Coke
ni?
Enu
ti
gbe,
Garri
lo
soak
ni?
Oro
t'onka
mi
lara,
won
fi
shey
joke
ni
Being
through
many
things
Don′t
take
many
risk
Don't
learn
from
the
streets
Don't
trust
nobody
I
don′t
get
many
friends
wey
turn
enemies
If
you
hear
my
story,
omo,
you
go
weak
oh
I
hear
person
story,
omo,
me
self,
I
weak
When
we
link
up,
I
go
tell
you
some
gist
Why
this
life
con
be
like
this?
Wahala
just
be
like
keke
maruwa
Sh′ori
ile
aye
yi
gan
koni
formular
Yayy,
hakuna
matata
It
means,
no
worries
For
the
rest
of
your
life
It
means,
no
worries,
oh-ohh
For
the
rest
of
your
day
K'ato
gbo
t′ebi,
k'ato
gbo
t′ara
K'ato
gbo
ti
ara′dugbo
Awon
t'ashe
fun
loh
tun
le
pa
wa
Won
ro'jo
wa
l′adugbo
A
problem
shared
is
a
see
finish
(disaster)
Wahala
for
who
no
get
problem
No
matter
the
situation,
my
nigga
we
move
(yea-yea-yeah)
Ti
footballer
o
ba
ni
motor,
o
sha
ma
ni
boot
Won
ni
mo
ma
saalo
but
mo
ta
tan
Won
ri
mi
nisin
won′le
sh'ako
Won
be
siwa
tele
won′le
wa
mo
Ama
foh
won
lenu
won
ni
hear
mo
Ki
anybody
ma
lo
ro'pe
awon
le
sh′erubami
Mo
n'eruku
n′igboro
gan
Won
ma
she'ya
fun
anybody
Eyin
oni
inu'bi,
kile
wa
n
bi?
Eni
t′oba
fe
ire
fun
wa,
k′osun
mo
bi
See
as
I
dey
live
my
life
without
rules
Mawo
bi'shey
gbadun
loh,
bi′shey
cruise
Everybody
con
they
form
relatives
See
as
dem
dey
rush
me
like
palliatives
When
God
do
am
for
you
like
Laycon
Everybody
go
dey
claim
your
Big
Brother
Them
go
say
"na
the
same
mother,
same
father"
Oh
my
God
If
you
hear
my
story,
omo,
you
go
weak
oh
I
hear
person
story,
omo,
me
self,
I
weak
When
we
link
up,
I
go
tell
you
some
gist
Why
this
life
con
be
like
this?
Wahala
just
be
like
keke
maruwa
Sh'ori
ile
aye
yi
gan
koni
formular
Yayy,
hakuna
matata
It
means,
no
worries
For
the
rest
of
your
life
It
means,
no
worries,
oh-ohh
For
the
rest
of
your
day
(Wahala
be
like
bicycle)
(Marqai
Mix)
(Lussh)
1 Pele
2 Chop Life
3 Mind
4 Awe (Remix)
5 Hakuna Matata (Wahala)
6 Number One
7 Enter My Soul
8 Enu Gbe
9 Let It Go
10 Feelings
11 Tonight
12 Giveaway
13 Shuga
14 Mama
15 Duro
16 Frenemies
17 Blessed
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.