Текст песни Behind Barz - Dr Barz
Yeah
Real
poo
poo
for
the
real
people
Dr.
Barz
If
you
dey
vex
for
me
tell
me,
no
come
go
dey
talk
anyhow
Behind
Barz
If
you
a
criminal
abeg
stop
don′t
go
and
wait
until
you
are
Behind
Barz
You
be
bad
mechanic
abi?
You
go
soon
dey
sell
spare
parts
Behind
Barz
You
dey
navigate?
okay
but
baba
no
go
set
compass
Behind
Barz
Omo
I
hustle
for
the
street
sha
Small
thing
remain
I
for
sell
shisha
In
my
youth
service
i
was
a
teacher
Till
I
found
the
keys
like
Alicia
See,
don't
neglect
the
words
of
my
preacher
So
I
key
into
it
- ignition
Legit
legit
I′m
getting
richer
I
don't
wanna
be
another
mister
Behind
Barz
Man
I
even
try
lotto
Bouncers
reject
me
when
I
go
shows
Shey
na
because
my
face
no
show
Me
I
know
the
course,
I
even
get
brochure
Sho!
Them
play
me
like
okoso
But
immediately
I
double
my
hustle
Legit
with
just
brain
and
muscle
I
no
wan
reap
wetin
I
sow
so
Behind
Barz
Oh
On
a
steady
Everybody
know
that
already
I'm
Behind
Barz
On
a
steady
Everybody
know
that
already
I′m
Behind
Barz
Oh
On
a
steady
Everybody
know
that
already
I′m
Behind
Barz
I'm
Behind
Barz
I′m
Behind
Barz
Hustle
Monday
to
Sunday
Na
legedez
I
use
even
when
sun
dey
Dem
dey
ask
momsy
where
that
your
son
dey?
She
go
say,
the
boy
will
be
here
someday
Na
so
I
move
from
back
stage
to
runway
I
perform
for
4 shows
in
one
day
Nobody
ask
barz
are
you
ok?
When
I
blow
all
of
them
go
say
them
dey
Behind
Barz
I
been
no
dey
see
food
chop
No
be
say
I
blind
o
omo
na
true
talk
I
almost
sell
my
soul
to
one
shoe
shop
Make
I
for
see
small
bread
take
tush
up
But
steady
I
dey
hustle
pass
who
shop
Now
dem
dey
hear
in
voice
pass
who
shop
If
life
na
war
start
pushup
If
life
na
sentence
no
put
fullstop
Behind
Barz
Doctor
doctor
You
need
a
doctor
Doctor
doctor
You
need
a
doctor
Doctor
doctor
You
need
a
doctor
Doctor
doctor
You
need
a
doctor
Behind
Barz
If
you
dey
vex
for
me
tell
me,
no
come
go
dey
talk
anyhow
Behind
Barz
If
you
a
criminal
abeg
stop
don't
go
and
wait
until
you
are
Behind
Barz
You
be
bad
mechanic
abi?
You
go
soon
dey
sell
spare
parts
Behind
Barz
You
dey
navigate?
okay
but
baba
no
go
set
compass
Behind
Barz
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.