Dr SID - We Up текст песни

Текст песни We Up - Dr SID



Mmm ooo ooo
Gbedu wey dey burst brain
Yeah yeah
Dr sid yeah yeah
Yeah yeah
She tell me say she wana follow me go far away
Na for my arm she been lay
Just the other day
I tell her make she follow me for the holiday.
Good times i go dey give you every single day
Girl i know
Girl i know
Sey u fit die for me
Bruno mars You catch a grenade for me
Together we explode
As we done reach make i explore
Party all night everyday mama come let me show you some care mama
I like you, you know i really do mama
So bring it over here mama
I know the henny going straight to your head mama
And i know say tonight we go dey mama
You say you like it loud .
I 'll make it louder
All this kissing 's got me
Fking up your powder
When we up
You know we up yeah
When we up
You know whats up yeah
We up
And we never come down
We up
And we never touch down
Sexy yarinya eh
You sweet pass vanilla eh
When you call i go deliver eh
Omo you fine no filter eh
All i wanna do na to
Double tap
So bring it over here make i
Double tap
You like that
I go double that
Double that yeah
Party all night everyday mama come let me show you some care mama
I like you, you know i really do mama
So bring it over here mama
I know the henny going straight to your head mama
And i know say tonight we go dey mama
You say you like it loud .
I 'll make it louder
All this kissing 's got me
Fking up your powder
When we up
You know we up yeah
When we up
You know whats up yeah
We up
And we never come down
We up
And we never touch down
When we up
You know we up yeah
When we up
You know whats up yeah
We up
And we never come down
We up
And we never touch down




Dr SID - We Up
Альбом We Up
дата релиза
06-03-2017


Еще альбомы
Исполнитель Dr SID, альбом Good Time
2019
Исполнитель Dr SID, альбом Deep Down
2018
Исполнитель Dr SID, альбом We Up
2017
Исполнитель Dr SID, альбом Kabiyesi
2017
Исполнитель Dr SID, альбом The Best
2016
все альбомы


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.