Duncan Mighty - Pray for Mama - перевод текста песни на немецкий

Pray for Mama - Duncan Mightyперевод на немецкий




Pray for Mama
Bete für Mama
Yeah
Yeah
Turn my mic on
Schalte mein Mikro ein
Yah
Yah
Duncan Mighty
Duncan Mighty
Yah
Yah
One time
Einmal
Uwoooooooo
Uwoooooooo
Yeeeeahhh
Yeeeeahhh
Nneburuoma
Nneburuoma
So many people dey for this life (This life)
So viele Menschen sind auf dieser Welt (Dieser Welt)
Dem no know the value of their mama (Mama)
Sie kennen den Wert ihrer Mama nicht (Mama)
If their mama make them sad (Oo)
Wenn ihre Mama sie traurig macht (Oo)
Them go beat am ooo
Schlagen sie sie ooo
(Beat am o)
(Schlagen sie)
If your mama no sabi laugh(Sabi laugh)
Wenn deine Mama nicht lachen kann (Lachen kann)
Make you teach'am how to laugh(How to laugh)
Bringe ihr bei, wie man lacht (Wie man lacht)
If your mama no sabi dance(Oo)
Wenn deine Mama nicht tanzen kann (Oo)
Make you teach'am oo(Teach am o)
Bringe es ihr bei (Bringe es ihr bei)
Where do i go, where do i stay
Wo soll ich hingehen, wo soll ich bleiben
Without my mama oo
Ohne meine Mama oo
Everyday she pray for me OooOooOoo
Jeden Tag betet sie für mich OooOooOoo
If you get mama o
Wenn du eine Mama hast o
All you do is pray for her
Alles, was du tust, ist für sie zu beten
For long life o
Für ein langes Leben o
If you get mama oooo
Wenn du eine Mama hast oooo
Pray for her ooooo
Bete für sie ooooo
If your mama do you wrong
Wenn deine Mama dir Unrecht tut
If your mama do you sad
Wenn deine Mama dich traurig macht
If your mama make you cry
Wenn deine Mama dich zum Weinen bringt
No hurt'am o
Verletze sie nicht o
Still love'am o
Liebe sie trotzdem o
Still love'am oooo
Liebe sie immer noch oooo
Yeeeah
Yeeeah
Nneburuoma oooo
Nneburuoma oooo
Nneburuoma ooo
Nneburuoma ooo
My mama oh oh oh ooo
Meine Mama oh oh oh ooo
I say six to six
Ich sage, von sechs bis sechs
She dey pray for me
Betet sie für mich
Twelve to twelve
Zwölf bis zwölf
She dey pray for me
Betet sie für mich
Fourteen days
Vierzehn Tage
She go fast oo
Fastet sie oo
Fourty one days
Einundvierzig Tage
She go fast
Fastet sie
She never wanna see me cry
Sie will mich niemals weinen sehen
Anyhow i be she like o
Wie auch immer ich bin, sie mag mich o
I will always be by your side
Ich werde immer an deiner Seite sein
Na you be my physical gift for life oo
Du bist mein physisches Geschenk fürs Leben oo
My mama ooo
Meine Mama ooo
Nneburuoma ooo
Nneburuoma ooo
If your mama do you wrong no hurt am o still love am o
Wenn deine Mama dir Unrecht tut, verletze sie nicht, liebe sie trotzdem o
If you get mama o
Wenn du eine Mama hast o
All you do is pray for am, no hurt am o
Alles was du tust, ist für sie zu beten, verletze sie nicht o
If your mama do you wrong
Wenn deine Mama dir Unrecht tut
Pray for am
Bete für sie





Авторы: Duncan Wene Mighty Okechukwu


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.