Duncan Mighty - Pray for Mama текст песни

Текст песни Pray for Mama - Duncan Mighty



Yeah
Turn my mic on
Yah
Duncan Mighty
Yah
One time
Uwoooooooo
Yeeeeahhh
Nneburuoma
So many people dey for this life (This life)
Dem no know the value of their mama (Mama)
If their mama make them sad (Oo)
Them go beat am ooo
(Beat am o)
If your mama no sabi laugh(Sabi laugh)
Make you teach'am how to laugh(How to laugh)
If your mama no sabi dance(Oo)
Make you teach'am oo(Teach am o)
Where do i go, where do i stay
Without my mama oo
Everyday she pray for me OooOooOoo
If you get mama o
All you do is pray for her
For long life o
If you get mama oooo
Pray for her ooooo
If your mama do you wrong
If your mama do you sad
If your mama make you cry
No hurt'am o
Still love'am o
Still love'am oooo
Yeeeah
Nneburuoma oooo
Nneburuoma ooo
My mama oh oh oh ooo
I say six to six
She dey pray for me
Twelve to twelve
She dey pray for me
Fourteen days
She go fast oo
Fourty one days
She go fast
She never wanna see me cry
Anyhow i be she like o
I will always be by your side
Na you be my physical gift for life oo
My mama ooo
Nneburuoma ooo
If your mama do you wrong no hurt am o still love am o
If you get mama o
All you do is pray for am, no hurt am o
If your mama do you wrong
Pray for am



Авторы: Duncan Wene Mighty Okechukwu


Duncan Mighty - Fully Loaded
Альбом Fully Loaded
дата релиза
31-05-2009




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.