DwillsHarmony - God When текст песни

Текст песни God When - DwillsHarmony



All of my mates don dey marry
All of my mates don dey wed
Me sef go soon reach 30
When I go settle my brain?
God When?
God When?
God When?
God When?
Some of my mates don dey blow
Some of my mates don buy motor
Emi na fera motor
God When?
God When?
God When?
God When?
Gucci Prada Ferragamo!
Emi na fe do lowo!
I want to blow their mind Like OBO!
God When?
God When?
God When?
God When?
See I've been scrolling on Twitter since
See this couple so Fine and sweet
I'd like to have what they
Have or better than this
Abi I no fine ni?
God When?
God When?
God When?
God When?
See the things I wan ask you God
O por! O Por!
When guy man go fit waka for road
Wey sars no go reason me yahoo boy
See everywhere red o
Even olosho dey Reason me like broke boy
God When?
God When?
God When?
God When?
Emi omo D!



Авторы: David Williams


DwillsHarmony - God When
Альбом God When
дата релиза
17-09-2019


Еще альбомы
Исполнитель DwillsHarmony, альбом Phone
2021
Исполнитель DwillsHarmony, альбом Panya
2020
Исполнитель DwillsHarmony, альбом I No Want
2019
Исполнитель DwillsHarmony, альбом AfroBeast
2019
Исполнитель DwillsHarmony, альбом My Baby
2019
все альбомы


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.