Ecool - Banga текст песни

Текст песни Banga - Ecool



Naija bus baby
I got my eyes on you
I got my eyes on you (It's a vibe)
I got my eyes on you (It's a vibe)
I got my eyes on you (It's a vibe)
I got my eyes on you
I got my eyes on you
It's Magic
I got my eyes on you
I got my eyes on you
I got my eyes on you
Girl your body calling me oga sir
I wan take am from the left-hand side
Nwannem o baby
Give me the code baby
What's the code baby
Show me the way baby
Ande ande
I see it in your eye
You just wan boogie down
I know say you no mind
You just wan (?)
Me I come for the banga
Bang banga banga
Me I come for the banga
Bang banga banga
Me I come for the banga
Bang banga banga
Me I come for the banga
Bang banga banga
This your body go kpa mi o
I'm in love with you
Come be my mami o
I no be fighter, I be your daddy o
Obiangeli come chop my money o
See them agba for here
No do gra gra for here
Men dey gbese for here
Everybody nw gbese gbese
Ande ande
I see it in your eye
You just wan boogie down
I know say you no mind
You just wan (?)
Me I come for the banga
Bang banga banga
Me I come for the banga
Bang banga banga
Me I come for the banga
Bang banga banga
Me I come for the banga
Bang banga banga
Ande ande
I see it in your eye
You just wan boogie down
I know say you no mind
You just wan (?)
End



Авторы: Ebianga Inang Ikpeme


Ecool - Newside
Альбом Newside
дата релиза
13-03-2020


Еще альбомы
Исполнитель Ecool, альбом Knock
2020
Исполнитель Ecool, альбом NewSide
2020
Исполнитель Ecool, альбом Like This
2020
Исполнитель Ecool, альбом Banga
2020
Исполнитель Ecool, альбом 4U
2018
Исполнитель Ecool, альбом Ada
2018
Исполнитель Ecool, альбом Kilode
2017
Исполнитель Ecool, альбом Give Dem
2017
все альбомы


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.