Efe - Far Away текст песни

Текст песни Far Away - Efe



Somebody eh uh uh
I be somebody eh
Love is a beautiful thing
Even if e strong
E go make your leg the shake e
Love is a wonderful thing
If toh say I be you
I for don leave him dey go.
Make you give me time... e
I go carry you far away...
Carry you far away...
Carry you far away...
Money no dey...
I for carry you faraway
Carry you far away
Carry you far away...
Me I no dey take you dey play...(kpokoloma)
Make no rumours display.(kpokoloma)
Dem just dey talk
Just dey run their mouth
Thunder go strike for their gate
But dem no know me
No be me hold the economy.
Plenty money for the shower you
Na them for dey just the jealous you
Just the jealous you
Take my property
Me I dey take life easily
But you know say I be somebody
Cause na you wey say I be somebody
But I no go lie.
Money no dey...
I for carry you faraway
Carry you far away
Carry you far away.
Money no dey...
I for carry you faraway
Carry you far away
Carry you far away.
Eh On tour
U.S
China
London
Dubai
New York
Paris.
Make you give me time
I go carry you far away
Carry you faraway
Carry you far away
Money no dey...
I for carry you faraway
Carry you far away
Carry you far away.
But dem no know me
No be me hold the economy.
Plenty money for the shower you
Na them for dey just the jealous you
Just the jealous you
Take my property
Me I dey take life easily
But you know say I be somebody
Cause na you wey say I be somebody
I be somebody
I be somebody
Hm
I be somebody eh...



Авторы: Efe Ejeba


Efe - Far Away
Альбом Far Away
дата релиза
17-01-2019




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.