Efe feat. Tulenkey - Scammer текст песни

Текст песни Scammer - Tulenkey , Efe



Scammer
Somebody eh
Police is your friend oh.SCAMMER
Bail is free till you enter.SCAMMER
Hello baby have you sent it .SCAMMER
I swear I dey my period .SCAMMER
Vote for me, I go build road .SCAMMER
For Instagram Dem dey fine oh .SCAMMER
Oh no Iye. .SCAMMER
See, if you enter Lagos make you call me .SCAMMER
Chai! 9pm e never pick oh .SCAMMER
Drop your Aza, I go send am .SCAMMER
Heh, Efe see me in my office .SCAMMER
I can never cheat on you oh .SCAMMER
You be scammer... SCAMMER
I be scammer... SCAMMER
See, Thief Maggi them go beat you .SCAMMER
Thief billions, Dem go hail you .SCAMMER
Yoruba Demons Dem be wetin?...SCAMMER
I say them be wetin?...SCAMMER
Lekki girls na wetin?...SCAMMER
See, Take it easy it's my first time... SCAMMER
Na only the cap I go put oh... SCAMMER
You dey owe landlord but you buy car... SCAMMER
Haha, Children are leaders of tomorrow... SCAMMER
You be my man crush everyday... SCAMMER
In other words if she ask 30 billion for
Make up, be quick don't hesitate... SCAMMER
Never the less,
All girls are the same so no matter how much
She love you, chairman you go pay... SCAMMER
Over the years,
I've seen lekki school girls mature into fully grown... SCAMMER
Professional Scamists... Top Notch
Systematically gaining your cash
Coincidentally positioning themselves at
Vantage point and accidentally you fall in the trap
Unexpected, you start telling yourself she is the one
Oga relax na scam... SCAMMER
Open your eyes, Tactically relocate yourself and run for your life
Because if mistakenly you fall for her lies,
Emotionally, Mentally and Physically,
She go fuck up your life BEWARE...
SCAMMER



Авторы: Efe Ejeba


Efe feat. Tulenkey - Scammer
Альбом Scammer
дата релиза
28-06-2019



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.