Текст песни Believe - Elizy
Huh
Huh
Huh
Huh
Huh
Huh
Huh
Huh
Huh
Huh
Hey
It's
your
boy
elizy,
And
you
already
know
Me,oh
lord
oh
Mhi
God
oh,
My
brother
no
be
say
I
stingy
I
just
dey
calculate
Man
go
work
he
go
chop
Na
one
way
he
go
face,
No
body
hustle
pass,
We
just
dey
pray
for
grace,
When
the
level
go
pure,
Nobody
go
run
your
race
When
we
grinding
we
see
nobody,
Now
I
can
see
some
busy
body,
Better
days
ahead
.
Pray
for
the
money,
'Cause
without
the
money
you
are
nobody,
All
of
my
nigs
for
the
road
oh,
Jah
go
dey
bless
una
way
oh
'Cause
no
time
to
dey
waste
oh,
That's
why
I
pray
for
my
people
oh
eh.
All
my
Niggas,on
the
road
oh,
Jah
go
dey
Bless
una
way
oh
'Cause
no
time
to
dey
waste
oh,that's
why
I
pray
for
my
people
oh
eh
Give
me
another
one,
One
time
for
my
people
wey
dey
Grind
One
time
for
my
people
wey
dey
believe
In
everything
they
do
Say
he
go
set
oh
eh
Spiritual
give
me
another
one,
One
time
for
my
Niggas,wey
dey
grind,
One
time
for
my
Niggas,wey
dey
believe
In
everything
they
do
say
he
go
set
oh
eh
For
the
grace
I
see
I
appreciate,
For
the
poly
I
smoke
I
never
craze,
Bad
belle
no
come
join
my
way.
Leave
Me
make
I
dey
my
dey,
As
you
see
me
so
I
no
dey
cross
my
lane,
That's
why
me
I
back
up
my
base,
Many
man
dan
fall
for
the
race,
For
the
country
calamity
every
day
All
my
nigs
for
the
road
oh,
Jah
go
dey
bless
una
way
oh
'Cause
no
time
to
dey
waste
oh
That's
why
I
pray
for
my
people
oh
All
my
niggas
on
the
road
oh,
Jah
go
dey
bless
una
way
oh
'Cause
no
time
to
dey
waste
oh
That's
why
I
pray
for
my
people
oh
Give
me
another
one,
One
time
for
my
people
wey
dey
Grind,
One
time
for
my
people
Wey
dey
believe
In
Everything
they
do
say
he
go
set
oh
Spiritual
give
me
another
one,
One
time
for
my
Niggas,wey
dey
grind,
One
time
for
my
Niggas,wey
dey
believe
In
everything
they
do
say
he
go
set
oh

1 Wonder
2 Elevate
3 Pariwo
4 Soji
5 I wanna dance
6 For my head
7 Kowope
8 Painkiller
9 Dont dull
10 On a low
11 Believe
12 Set
13 Tomorrow
14 Open and close
15 Sarewa
16 Mercy
17 I know
18 Angelina
19 Alright
20 Work(Money)
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.