Endia - Vibe текст песни

Текст песни Vibe - Endia

Ya yA
Ya yA Ya yA
Oboche!
Hay yah... hay yah
Ummm umm ummmm
Make money and stay lowkey
All these niggas dem hating on me
I put my trust ina G.O.D
Cos na only him we don dey for me (Ay)
Every gal won wan mi
But mi i dey tell dem say i only want the grammy
Drip is not nice
Shoes dem come from versace (Ay)
My personality no matter at all
Tell dem make dem gimme space
Everybody know mi i dey run my race o
Making 6 figures everyday
These other boys worry about figure 8 o
Gimme the vibe like la do re re re re do la
Gimme the vibe like la do re re re re do la
Gimme the vibe like la do re re re re do la
Gimme the vibe like la do re re re re do la
Gban ku du gban gban gban: kudu gban kudu gban kudu gban gban gban
Gbudu kpakpa kpa
Gban ku gban gban gban
Ku du gban gban gban
Gban ku du gban gban gban: kudu gban kudu gban kudu gban gban gban
Gbudu kpakpa kpa
Gban ku gban gban gban
Ku du gban ku du gban gban gban
Back ah the benz we be smoking trees
I get gal wey dey whine pon me
Cos me sef i be human being
I be human being mi no dey form holy
And when the girl dem see me online
E make di gyal dem wan buss ah whine
Say dem wan put dem body pon mine
Party all night
We'll be alright
So pretty pretty pretty pretty come party scatter
Where the weed
Who dey kpoli
Where the ganja
Gyal come twerk pon di beat
Fire bumper
Zoom pon mi body like ah... ah power bike ah
Gimme the vibe like la do re re re re do la
Gimme the vibe like la do re re re re do la
Gimme the vibe like la do re re re re do la
Gimme the vibe like la do re re re re do la
Gban ku du gban gban gban: kudu gban kudu gban kudu gban gban gban
Gbudu kpakpa kpa
Gban ku gban gban gban
Ku du gban ku du gban gban gban
Gban ku du gban gban gban: kudu gban kudu gban kudu gban gban gban
Gbudu kpakpa kpa
Gban ku gban gban gban
Ku du gban ku du gban gban gban
And when the girls dem see me online

Авторы: Ujah Ujah

Endia - Vibe
Альбом Vibe
дата релиза
14-11-2019

1 Vibe

Еще альбомы
Исполнитель Endia, альбом 22
2019
Исполнитель Endia, альбом Dem Daddy
2018
Исполнитель Endia, альбом That's Me
2018
Исполнитель Endia, альбом Cargo
2018
Исполнитель Endia, альбом I Am Endia
2018
Исполнитель Endia, альбом Oboche
2018
Исполнитель Endia, альбом Come Over
2017
все альбомы

Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.