Erigga - The End - перевод песни на русский

Текст и перевод песни Erigga - The End

Omo
Omo
Who dey with my lighter abeg?
Who dey with my lighter abeg?
Before the album come manage this one oh (this igbo strong oh)

Abeg (omo I try man)
Abeg (omo I try man)
The time now na 2 a.m. man (wahala)
The time now na 2 a.m. man (wahala)
I suppose sleep, you understand?
I suppose sleep, you understand?
Things full my head, my wife dey bed
Things full my head, my wife dey bed
Oya, Ajuwe wan talk, media shut up
Oya, Ajuwe wan talk, media shut up
The line when I draw nobody fit clean am, lock up

Wetin dey sup? Na too much cocaina?
Wetin dey sup? Na too much cocaina?
We no be blood na, this guy na Ribena
We no be blood na, this guy na Ribena
The loyalty of a broke man fit full four cup

Give them garri keep, watch if dem no still fuck up

Small cigar money enter, you Benson switch

Dey chi-chi people wey help you wen no get shit

Wizzy really talk am
Wizzy really talk am
No dey give man pass wetin e deserve
No dey give man pass wetin e deserve
Ungrateful na hin full here pass
Ungrateful na hin full here pass
No need to hug me Okon, shake hand make you go

We no dey quarrel, the prayer na make you blow

Sometimes, e no bad if you remind yourself

Say you be king, no be only you na hin crown yourself

Nobody know them before, na you put dem on

Me taroh shue oye ovo, the game still on
Ме тарох шу ойе ово, игра все еще продолжается
Final whistle never blow, the game still on
Финальный свисток так и не прозвучал, игра все еще продолжается
Na you go looseguard, drop your pad, the game still on
Если ты ослабляешь бдительность, бросай свой блокнот, игра все еще продолжается
Young kings secure bag, the game still on
Юные короли в безопасности, игра все еще продолжается
Who no loyal go riaja ekume me ta ro sho
Кто не предан, иди, риаджа, скажи мне та ро шо
Vers3 two suppose be about ikebe
Версия 3 вторая, полагаю, будет об икебе
Or girl when dey give me big head, Oziegbe
Или девушка, когда они поднимают мне голову, Озигбе
But no, I like give una gbe-gbe-gbe
But no, I like give una gbe-gbe-gbe
Make una know say this industry don buy gbege

Walls no be human being, but them get ear

Before you spoil me give person, observe am well

E fit go be my OG, you know say Lekki small

Wetin dem talk for Chevron? We hear am for Phase one

Can you imagine? Okro wan big pass owner

No need for cutlass, na hand we take dey cut una

Life na bitch, see the way dem dey fuck una

Money don finish, see the way dem luck up una

Con block una
Con block una
And we know how much dem chop una
And we know how much dem chop una
Una hand dey hot, na why media dey rush una

The biggest scam na Top 10, street dey watch una

We know who suppose dey there, make dem knock una

All this things dem dey do you, them don do me too

But I blow, different between me and you

We no be mate, the opposite of old you new

Na soap them give you take baff, you know wetin we chew?

Career when die, God raise like Lazarus
Career when die, God raise like Lazarus
If no be social media dem for don cancel us

I dey my backyard spot dey smoke my big-big kpef

I busy pass ashawo curtain, talk to Don Kess

No limit quench the beat, I wan make dem hear me well

Wear your nose mask, nowadays yeye dey smell

To all my real gees wen be say dey see money

Put your hands for your chest, repeat after me

Who get pass me? No be my business
Who get pass me? No be my business
I no wish you bad, Jehovah na my witness

I dey awake, na God dey watch my tower
I dey awake, na God dey watch my tower
Fuck with the bag, na to open magazine tower (abeg)

See, if media tell you say I bad, na lie I wicked

If dem say na small craze, na lie I naked

For this industry, we know who don touch money

Within ourselves, so aunty no dey form for me (no Limit)

California yourself, which one you dey Philadelphia?

Na all of us na hin corona hold oh
Na all of us na hin corona hold oh

Авторы: Erhiga Agariubie

Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.