Текст песни The End - Erigga
Omo
Who
dey
with
my
lighter
abeg?
Before
the
album
come
manage
this
one
oh
(this
igbo
strong
oh)
Abeg
(omo
I
try
man)
The
time
now
na
2 a.m.
man
(wahala)
I
suppose
sleep,
you
understand?
Things
full
my
head,
my
wife
dey
bed
Oya,
Ajuwe
wan
talk,
media
shut
up
The
line
when
I
draw
nobody
fit
clean
am,
lock
up
Wetin
dey
sup?
Na
too
much
cocaina?
We
no
be
blood
na,
this
guy
na
Ribena
The
loyalty
of
a
broke
man
fit
full
four
cup
Give
them
garri
keep,
watch
if
dem
no
still
fuck
up
Small
cigar
money
enter,
you
Benson
switch
Dey
chi-chi
people
wey
help
you
wen
no
get
shit
Wizzy
really
talk
am
No
dey
give
man
pass
wetin
e
deserve
Ungrateful
na
hin
full
here
pass
No
need
to
hug
me
Okon,
shake
hand
make
you
go
We
no
dey
quarrel,
the
prayer
na
make
you
blow
Sometimes,
e
no
bad
if
you
remind
yourself
Say
you
be
king,
no
be
only
you
na
hin
crown
yourself
Nobody
know
them
before,
na
you
put
dem
on
Me
taroh
shue
oye
ovo,
the
game
still
on
Final
whistle
never
blow,
the
game
still
on
Na
you
go
looseguard,
drop
your
pad,
the
game
still
on
Young
kings
secure
bag,
the
game
still
on
Who
no
loyal
go
riaja
ekume
me
ta
ro
sho
Vers3
two
suppose
be
about
ikebe
Or
girl
when
dey
give
me
big
head,
Oziegbe
But
no,
I
like
give
una
gbe-gbe-gbe
Make
una
know
say
this
industry
don
buy
gbege
Walls
no
be
human
being,
but
them
get
ear
Before
you
spoil
me
give
person,
observe
am
well
E
fit
go
be
my
OG,
you
know
say
Lekki
small
Wetin
dem
talk
for
Chevron?
We
hear
am
for
Phase
one
Can
you
imagine?
Okro
wan
big
pass
owner
No
need
for
cutlass,
na
hand
we
take
dey
cut
una
Life
na
bitch,
see
the
way
dem
dey
fuck
una
Money
don
finish,
see
the
way
dem
luck
up
una
Con
block
una
And
we
know
how
much
dem
chop
una
Una
hand
dey
hot,
na
why
media
dey
rush
una
The
biggest
scam
na
Top
10,
street
dey
watch
una
We
know
who
suppose
dey
there,
make
dem
knock
una
All
this
things
dem
dey
do
you,
them
don
do
me
too
But
I
blow,
different
between
me
and
you
We
no
be
mate,
the
opposite
of
old
you
new
Na
soap
them
give
you
take
baff,
you
know
wetin
we
chew?
Career
when
die,
God
raise
like
Lazarus
If
no
be
social
media
dem
for
don
cancel
us
I
dey
my
backyard
spot
dey
smoke
my
big-big
kpef
I
busy
pass
ashawo
curtain,
talk
to
Don
Kess
No
limit
quench
the
beat,
I
wan
make
dem
hear
me
well
Wear
your
nose
mask,
nowadays
yeye
dey
smell
To
all
my
real
gees
wen
be
say
dey
see
money
Put
your
hands
for
your
chest,
repeat
after
me
Who
get
pass
me?
No
be
my
business
I
no
wish
you
bad,
Jehovah
na
my
witness
I
dey
awake,
na
God
dey
watch
my
tower
Fuck
with
the
bag,
na
to
open
magazine
tower
(abeg)
See,
if
media
tell
you
say
I
bad,
na
lie
I
wicked
If
dem
say
na
small
craze,
na
lie
I
naked
For
this
industry,
we
know
who
don
touch
money
Within
ourselves,
so
aunty
no
dey
form
for
me
(no
Limit)
California
yourself,
which
one
you
dey
Philadelphia?
Na
all
of
us
na
hin
corona
hold
oh
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.