Erigga - Wickedness - перевод текста песни на русский

Текст и перевод песни Erigga - Wickedness

But you know say I get mouth sha
But you know say I get mouth sha
(Haha) Ha feeling like Nasty Nas
(Haha) Ha feeling like Nasty Nas
I swear bro (hahaha) e don burst
I swear bro (hahaha) e don burst
Dem get money wetin dey worry them
Dem get money wetin dey worry them
Dem get money wetin dey worry them
Dem get money wetin dey worry them
Chairmo, na me dey scatter the town
Chairmo, na me dey scatter the town
X.O don dear no dey turn am like that
X.O don dear no dey turn am like that
Because of you I no fit post for my Whatsapp

'Cause you beg me, I newly start wickedness

Make dem no go beg person poor for internet

Take money make you enter keke dey come
Take money make you enter keke dey come
My car don full I no dey like carry pass four

You know say you no dey swipe you be short one

Dem put you for serious thinkin' you start to bomb

Your corolla mistakenly on double pointer

Abeg off am you wan spoil our convoy
Abeg off am you wan spoil our convoy
Remove this cupboard which kind color you paint am

Ogun wan kill you if them born well you come forward

Them tell area say area no go fit blow
Them tell area say area no go fit blow
But where area don waka reach nobody know

How area come take burst out with e champagne

Big name my moves dey put area for thinking

Na the business be this, I dey put them for thinking

Na the business be this, na me dey put them for thinking

Na the business be this, I dey put them for thinkin

Na the business be this, before them put me for thinking

Na the business be this, no need to reason am

Na the business be this, you get, hustle na

Na the business be this, my brother find money oh

Na the business be this, nobody care about you

You never taste loud you say you know need Colorado

Only one puff Warri turn Colorado
Only one puff Warri turn Colorado
Head don go video am for the jungle
Head don go video am for the jungle
Dey bark like dog your brain no withstand the jumbo

Dem tell am say you be my guy come make we hustle

Money full this side die come make we bubble

You begin follow them dey stay everyday trouble

Them know say your current low pack your load dey go

Who stupid don stupid forget village people

Na Bovi act we don watch erare Okpoh
Na Bovi act we don watch erare Okpoh
Ibori talk am that year Ede e rue Kaye
Ibori talk am that year Ede e rue Kaye
Nai dem dey know no worry I know my people

Dem pause family meeting who get money busy

Senior brother when no get begin gbozigi

They speaks English waka whats the meaning of dis

Idiotcracy na you know investor dey busy

Na the business be this, family put am for thinking

Na the business be this, because e no geti chichi

Na the business be this, them don put you for thinking

Na the business be this, na so the matter be
Пусть дело будет таким, пусть дело будет таким
Na the business be this, no need to reason am
Если дело обстоит именно так, не нужно рассуждать.
Na the business be this, you get, hustle na
Если бизнес будет таким, ты получишь, поторопись.
Na the business be this, my brother find money oh
Если бизнес будет таким, мой брат найдет деньги.
Na the business be this, nobody care about you
Если бизнес будет таким, никому не будет до тебя дела
If you think I am thinking what you think I'm thinkin'
Если ты думаешь, что я думаю о том, о чем, как ты думаешь, я думаю...
Your thinkin' is leaking pack am naw it's stinking

Poverty dey make us argue Michael Jackson shirt

My guy when say na 1m we nearly beat am faint

One guy say e buy small coke 10,600
One guy say e buy small coke 10,600
We argue the matter for area from 10 reach six

When we go begin stroll waka zabuzabu
When we go begin stroll waka zabuzabu
No dey forget when dem clean me for eghogbadu

Gist lover person open shop give e babe for Lekki

Customer give am belle move am enter yanki

Because of toto you borrow money from online bank

Mama don block you and fuel no even dey your tank

E be like say I go stop to dey post for WhatsApp

'Cause once I do the billing na another matter

My Landlord poshu me where I for dey stay

Drop aza I credit you carry am go spray
Drop aza I credit you carry am go spray
Mama don retire for government work
Mama don retire for government work
Mama never chop but e slippers don chop
Mama never chop but e slippers don chop
Where my pension how far no be so talk
Where my pension how far no be so talk
Wetin dey sup omo dem don put mama for thinking

Ose believe say Naija go good
Ose believe say Naija go good
Fake currency nai dem take buy e goods
Fake currency nai dem take buy e goods
Ask Ose wetin e use am do
Ask Ose wetin e use am do
E spend am naw, e put another man for thinkin'
Я не трачу время, я заставляю другого человека думать.

Авторы: Erhiga Agariubie

Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.