Текст песни Wickedness - Erigga
But
you
know
say
I
get
mouth
sha
(Haha)
Ha
feeling
like
Nasty
Nas
I
swear
bro
(hahaha)
e
don
burst
Dem
get
money
wetin
dey
worry
them
Dem
get
money
wetin
dey
worry
them
Chairmo,
na
me
dey
scatter
the
town
X.O
don
dear
no
dey
turn
am
like
that
Because
of
you
I
no
fit
post
for
my
Whatsapp
'Cause
you
beg
me,
I
newly
start
wickedness
Make
dem
no
go
beg
person
poor
for
internet
Take
money
make
you
enter
keke
dey
come
My
car
don
full
I
no
dey
like
carry
pass
four
You
know
say
you
no
dey
swipe
you
be
short
one
Dem
put
you
for
serious
thinkin'
you
start
to
bomb
Your
corolla
mistakenly
on
double
pointer
Abeg
off
am
you
wan
spoil
our
convoy
Remove
this
cupboard
which
kind
color
you
paint
am
Ogun
wan
kill
you
if
them
born
well
you
come
forward
Them
tell
area
say
area
no
go
fit
blow
But
where
area
don
waka
reach
nobody
know
How
area
come
take
burst
out
with
e
champagne
Big
name
my
moves
dey
put
area
for
thinking
Na
the
business
be
this,
I
dey
put
them
for
thinking
Na
the
business
be
this,
na
me
dey
put
them
for
thinking
Na
the
business
be
this,
I
dey
put
them
for
thinkin
Na
the
business
be
this,
before
them
put
me
for
thinking
Na
the
business
be
this,
no
need
to
reason
am
Na
the
business
be
this,
you
get,
hustle
na
Na
the
business
be
this,
my
brother
find
money
oh
Na
the
business
be
this,
nobody
care
about
you
You
never
taste
loud
you
say
you
know
need
Colorado
Only
one
puff
Warri
turn
Colorado
Head
don
go
video
am
for
the
jungle
Dey
bark
like
dog
your
brain
no
withstand
the
jumbo
Dem
tell
am
say
you
be
my
guy
come
make
we
hustle
Money
full
this
side
die
come
make
we
bubble
You
begin
follow
them
dey
stay
everyday
trouble
Them
know
say
your
current
low
pack
your
load
dey
go
Who
stupid
don
stupid
forget
village
people
Na
Bovi
act
we
don
watch
erare
Okpoh
Ibori
talk
am
that
year
Ede
e
rue
Kaye
Nai
dem
dey
know
no
worry
I
know
my
people
Dem
pause
family
meeting
who
get
money
busy
Senior
brother
when
no
get
begin
gbozigi
They
speaks
English
waka
whats
the
meaning
of
dis
Idiotcracy
na
you
know
investor
dey
busy
Na
the
business
be
this,
family
put
am
for
thinking
Na
the
business
be
this,
because
e
no
geti
chichi
Na
the
business
be
this,
them
don
put
you
for
thinking
Na
the
business
be
this,
na
so
the
matter
be
Na
the
business
be
this,
no
need
to
reason
am
Na
the
business
be
this,
you
get,
hustle
na
Na
the
business
be
this,
my
brother
find
money
oh
Na
the
business
be
this,
nobody
care
about
you
If
you
think
I
am
thinking
what
you
think
I'm
thinkin'
Your
thinkin'
is
leaking
pack
am
naw
it's
stinking
Poverty
dey
make
us
argue
Michael
Jackson
shirt
My
guy
when
say
na
1m
we
nearly
beat
am
faint
One
guy
say
e
buy
small
coke
10,600
We
argue
the
matter
for
area
from
10
reach
six
When
we
go
begin
stroll
waka
zabuzabu
No
dey
forget
when
dem
clean
me
for
eghogbadu
Gist
lover
person
open
shop
give
e
babe
for
Lekki
Customer
give
am
belle
move
am
enter
yanki
Because
of
toto
you
borrow
money
from
online
bank
Mama
don
block
you
and
fuel
no
even
dey
your
tank
E
be
like
say
I
go
stop
to
dey
post
for
WhatsApp
'Cause
once
I
do
the
billing
na
another
matter
My
Landlord
poshu
me
where
I
for
dey
stay
Drop
aza
I
credit
you
carry
am
go
spray
Mama
don
retire
for
government
work
Mama
never
chop
but
e
slippers
don
chop
Where
my
pension
how
far
no
be
so
talk
Wetin
dey
sup
omo
dem
don
put
mama
for
thinking
Ose
believe
say
Naija
go
good
Fake
currency
nai
dem
take
buy
e
goods
Ask
Ose
wetin
e
use
am
do
E
spend
am
naw,
e
put
another
man
for
thinkin'
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.