Текст песни Kettle - The Story Of Okiemute - Erigga , Graham D
Oh
na
na
na
na,
omo,
Its
Paper
boi,
you
know
the
voltage
nah
It's
your
boi
Erigga
Paper
boi
& Graham
D
baba
Omo
E
get
wetin
play
when
ah
go
Accra
recently
mehn!
Ah
nor
fit
yarn
am,
So
ah
gats
put,
ah
gats
express
am
through
music
you
understand
About
my
guy
Okiemute
Okiemute
say
like
this
he
wan
go
join
HK
For
Accra
nothing
dey
him
hand
only
10k
Eribaba
believe
me
ah
nor
be
JK
Before
ah
waka
we
fit
gather
smoke
your
SK
As
we
dey
smoke
ah
tell
am
say
na
Akanuche
E
work
for
me
nor
mean
say
e
go
work
for
Uche
He
say
Erigga
lock
up,
who
I
wan
follow
pench
Na
my
real
guy
beside,
ah
dey
expect
one
cash
On
he
way
to
Lagos
he
receive
alert
Family
land
na
he
sell
the
boi
too
get
heart
Enter
Accra,
he
guys
dey
hail
am
Bossu
He
nor
dey
hustle
every
night
steady
bottle
If
dem
wan
cook
for
house
nai
him
dey
go
withdraw
Small
small
big
Man
for
Accra
don
poor
Nobody
tell
am
around
10
o'clock
for
night
Dem
send
am
message
lock
gate,
fling
him
things
outside
Because
E
work
for
Mr
A
like
that
No
mean
say
E
go
work
ki
for
Mr
B
like
that
Because
your
friend
travel
go
Ghana
en
make
him
money
You
think
say
if
you
travel
you
go
make
am
too
Use
your
sense
waka
no
be
leg
The
hustle
wey
we
dey
so
na
God
abeg
If
not
for
the
Streets
boiz
for
dey
beg
Na
only
God
fit
to
change
leggedis
to
Benz
Akaraka
di
iche
Akaraka
di
iche
Weluche
gi
ga
ije
oooh
no
Every
mallam
with
him
kettle
And
every
body
with
him
grace
Akaraka
di
iche
Akaraka
di
iche
Weluche
gi
ga
ije
oooh
no
Every
mallam
with
him
kettle
Abeg!!!
And
every
body
with
him
grace
According
to
brother
Shaggy
Oyibo
talk
say,
patience
na
virtue
is
okay
thank
you
The
same
kpo
wey
we
smoke
write
better
music
Some
other
artiste
smoke
am
wetin
dem
sing
stupid
Are
you
feeling
me?
Or
should
I
repeat
No
be
everybody
be
your
man
inside
this
street
Boiz
don
fall
person
because
of
yeye
pick
up
For
my
present
police
throw
am
for
pick
up
Okiemute
come
area
we
ask
am
wetin
sup
For
like
2 days
ah
swear
my
guy
no
gree
talk
Only
to
hear
say
he
say
where
dem
carry
am
go
Dem
give
am
knife
shook
mirror
but
nah
him
mama
show
He
say
he
nor
fit
use
him
mama
na
him
make
am
discharge
Say
around
10
o'clock
for
night
he
enter
road
come
Lag
Forgetting
say
everything
wey
dey
happen
for
Accra,
Area
don
hear
the
real
gist
ah
wan
laugh
belle
scatter
Because
E
work
for
Mr
A
like
that
No
mean
say
E
go
work
ki
for
B
like
that
Because
your
friend
travel
go
Ghana
en
make
him
money
You
think
say
if
you
travel
you
go
make
am
too
Use
your
sense
waka
no
be
leg
The
hustle
wey
we
dey
so
na
God
abeg
If
not
for
the
Streets
boiz
for
dey
beg
Na
only
God
fit
to
change
leggedis
to
Benz
Akaraka
di
iche
Akaraka
di
iche
Weluche
gi
ga
ije
oooh
no
Every
mallam
with
him
kettle
And
every
body
with
him
grace
Akaraka
di
iche
Akaraka
di
iche
Weluche
gi
ga
ije
oooh
no
Every
mallam
with
him
kettle
And
every
body
with
him
grace
Omo
nah
so
E
just
be
mehn!!
Which
day
here
ah
say
Okiemute
for
Mega
Chicken
Ah
dey
call
am
he
dey
dodge(dodge)
Ah
nor
understand
this
guy
E
nor
dey,
E
nor
dey
Who
naked
nor
dey
shook
hand
for
pocket
Nah
real
matters
be
this
mehn!!
Another
problem
with
our
young
boiz
be
say
dem
go
dey
compare
Their
one
step
to
another
man
one
hundred
step
(real
matter
my
guy)
If
you
no
get
money
no
hide
your
face
ooh
Show
your
face
make
person
help
you
Na
so
life
just
be
(na
so
life
just
be)...
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.