Erra - Nopenena Kathandara текст песни

Текст песни Nopenena Kathandara - Erra



Uh uh ye ye ye ye eeee
Imole de ye eeee
Omo olorin tun ti de o
Wo wo ee gbedu dem dey dance
As the gbedu wole
Ke everybody ko ma josi
As the gbedu dey enter body
Ke everybody kan ma jo lo
Fine fine girls dem jo
All the guys dem jo
As the gbedu dey enter body
Give dem the vibes on the low
(Gbedu to lata)
Give dem the vibes ke everybody ma josi
(Gbedu to lata)
Give dem the vibes ke everybody ma jolo
(Gbedu to lata)
Give dem the vibes on the low oooo
(Gbedu to lata)
Omo olorin de o omo olorin de o ye ye eee
As the gbedu dey bam
Gbogbo yin le ma gbo
Down the street
Up the street
Omo olorin le ma ma gbo
Omo olorin tun ti deooo
Oti gbe olorin aladun dey
Gbedu to lata
Gbedu to yi to yi bo bo
All the fine fine girls dem dey follow me
Dem dey follow me cuz this gbedu bam
This gbedu dem dey dance
Fine fine girls
All the girls
Dem dey pe omo olorin to ta to ta
Gbedu yii oyi lata
This gbedu make dem go far
They still want to come back
Skibii ribi den den den
Share the vibes on them
Kan ma je oo
Gbedu yii ti wa lee
Omo olorin de o omo olorin de o ye eee
Skibii ribi den den den
Share the vibes on dem
Kan ma je oo
Gbedu yi ti wa lee
Omo olorin de o omo olorin de o ye ye eee
As the gbedu wole
Ke everybody kin ma josi
As the gbedu dey enter body
Ke everybody kan ma jolo
Fine fine girls dem jo
All the guys dem jo
As the gbedu dey enter body
Give dem the vibes on the low
(Gbedu to lata)
Give dem the vibes ke everybody ma josi
(Gbedu to lata)
Give dem the vibes ke everybody ma jo lo oo
(Gbedu to lata)
Give dem the vibes on the low ooooooo
(Gbedu to lata)
Omo olorin de o omo olorin de oo ye ye eeee
Give dem the vibes ke everybody ma josi
Omo olorin de o omo olorin de o ye ye eee
Dygsounds on the mix(oga producer mi ooo)
Koni baje oo
Woo woo eee



Авторы: Era


Erra - Nopenena Kathandara - Single
Альбом Nopenena Kathandara - Single
дата релиза
17-11-2022




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.