Добавлять перевод могут только зарегистрированные пользователи.
Huh
huh
yeah
Ага,
ага,
да
People
just
dey
do
like
say
dem
no
dey
shit
Люди
делают
вид,
что
не
гадят
People
just
dey
do
like
say
dem
no
dey
breath
o
Люди
делают
вид,
что
не
дышат
People
just
dey
do
like
say
dem
get
superpower
dem
Люди
делают
вид,
что
у
них
суперсилы
People
just
dey
do
like
say
dem
no
dey
weak
o
Люди
делают
вид,
что
не
слабеют
Nobody
wan
dey
sow
where
he
no
dey
reap
o
Никто
не
хочет
сеять
там,
где
не
жнёт
Everybody
is
a
mothafuckin
hypocrite
o
(yeah)
Каждый,
мать
его,
лицемер
(да)
Everybody
is
a
mothafuckin
hypocrite
o
(ohh
you
and
I)
Каждый,
мать
его,
лицемер
(о,
ты
и
я)
Everybody
is
a
mothafuckin
hypocrite
o
Каждый,
мать
его,
лицемер
People
just
dey
do
like
say
na
dem
be
Jesus
Люди
делают
вид,
что
они
Иисус
People
so
wicked,
but
they
so
religious
Люди
так
злы,
но
так
религиозны
Who
dey
calculate,
he
no
dey
show
the
figures
Кто
считает,
тот
не
показывает
цифры
Who
dey
demonstrate,
wey
dey
run
leave
us
Кто
выступает,
тот
бросает
нас
и
бежит
People
too
complain,
but
dey
fear
to
speak
up
Люди
слишком
много
жалуются,
но
боятся
говорить
You
don't
want
to
die,
but
nothing
to
leave
Ты
не
хочешь
умирать,
но
тебе
нечего
оставить
после
себя
Christain
and
corrupt
no
suppose
be
mixture
Христианство
и
коррупция
не
должны
смешиваться
Real
musulumi
no
suppose
dey
thief
jhor
Настоящий
мусульманин
не
должен
воровать
Real
talk
nobi
fight
rather
Честно
говоря,
это
не
драка,
скорее
Everybody
getty
fault
for
inside
matter
У
каждого
есть
свои
недостатки
We
dey
talk
human
right,
we
no
respect
am
Мы
говорим
о
правах
человека,
но
не
уважаем
их
Who
are
we
to
crucify
the
homosexuals
Кто
мы
такие,
чтобы
распинать
гомосексуалов?
Most
of
una
don
dey
involved
from
time
Большинство
из
вас
уже
были
замешаны
But
nobi
anybody
business
who
you
wan
climb
Но
никого
не
касается,
на
кого
ты
хочешь
залезть
You
dey
form
gentleman
when
we
dey
with
you
Ты
строишь
из
себя
джентльмена,
когда
мы
с
тобой
but
you
go
still
go
home
beat
your
wife
to
stupor
но
ты
все
равно
идешь
домой
и
избиваешь
жену
до
бесчувствия
People
just
dey
do
like
say
dem
no
dey
shit
Люди
делают
вид,
что
не
гадят
People
just
dey
do
like
say
dem
no
dey
breath
o
Люди
делают
вид,
что
не
дышат
People
just
dey
do
like
say
dem
get
superpower
dem
Люди
делают
вид,
что
у
них
суперсилы
People
just
dey
do
like
say
dem
no
dey
weak
o
(huh
huh)
Люди
делают
вид,
что
не
слабеют
(ага,
ага)
Nobody
wan
dey
sow
where
he
no
dey
reap
o
Никто
не
хочет
сеять
там,
где
не
жнёт
Everybody
is
a
mothafuckin
hypocrite
o
(yeah)
Каждый,
мать
его,
лицемер
(да)
Everybody
is
a
mothafuckin
hypocrite
o
(ohh
you
and
I)
Каждый,
мать
его,
лицемер
(о,
ты
и
я)
Everybody
is
a
mothafkin
hypocrite
o
Каждый,
мать
его,
лицемер
Pastor
wey
dey
do
like
say
he
nobi
sinner
Пастор,
который
делает
вид,
что
он
не
грешник
See
the
spec
in
your
eye,
no
dey
point
finger
Видишь
соринку
в
своем
глазу,
не
указывай
пальцем
What
about
the
really
greedy
politician
А
как
насчет
действительно
жадного
политика?
Acting
like
he
really
care
for
the
layman
Который
ведет
себя
так,
будто
ему
действительно
небезразличны
простые
люди
And
what
about
even
you
voters
wey
А
как
насчет
вас,
избирателей,
которые
dey
act
like
say
you
only
see
two
jokers
делаете
вид,
что
видите
только
двух
шуток
Recycle
the
same
corrupt
men
Выбираете
одних
и
тех
же
коррумпированных
людей
Later
you
complain
you
say
you
hate
the
government
Потом
жалуетесь,
что
ненавидите
правительство
And
the
fake
prophets
И
лжепророки
Some
dey
for
convent
Некоторые
в
монастыре
With
underage
boys
wey
dey
make
boyfriend
С
несовершеннолетними
мальчиками,
которых
делают
своими
парнями
And
you
claim
concerned
when
you
messing
with
the
minor
И
ты
заявляешь
о
своей
обеспокоенности,
когда
связываешься
с
несовершеннолетним
Some
say
na
devilbox
o
Некоторые
говорят,
что
это
дьявольская
коробка
No
telly
for
thier
palor
Нет
телевизора
в
их
гостиной
Eh
eh,
because
you
nobi
virgin,
you
no
meet
am
well
Э-э,
потому
что
ты
не
девственница,
ты
не
подходишь
ему
But
the
one
wey
tie
scarf,
you
no
give
am
help
Но
той,
что
в
платке,
ты
не
помогаешь
Oh
you
say
you
no
dey
smoke
О,
ты
говоришь,
что
не
куришь
You
no
dey
drink
the
liquor
Ты
не
пьешь
спиртное
But
heart
dey
evil
Но
сердце
злое
Shey
you
see
the
picture
Видишь
картинку?
People
just
dey
do
like
say
dem
no
dey
shit
Люди
делают
вид,
что
не
гадят
People
just
dey
do
like
say
dem
no
dey
breath
o
Люди
делают
вид,
что
не
дышат
People
just
dey
do
like
say
dem
get
superpower
dem
Люди
делают
вид,
что
у
них
суперсилы
People
just
dey
do
like
say
dem
no
dey
weak
o
(huh
uh)
Люди
делают
вид,
что
не
слабеют
(ага)
Nobi
wan
dey
sow
where
he
no
dey
reap
o
Никто
не
хочет
сеять
там,
где
не
жнёт
Everybody
is
a
mothafuckin
hypocrite
o
(yeah)
Каждый,
мать
его,
лицемер
(да)
Everybody
is
a
mothafuckin
hypocrite
o
(ohh
you
and
I)
Каждый,
мать
его,
лицемер
(о,
ты
и
я)
Everybody
is
a
mothafuckin
hypocrite
Каждый,
мать
его,
лицемер
Of
course
I
know
truth
is
bitter
Конечно,
я
знаю,
что
правда
горька
Bitter
gidi
gan
pass
bitter
leaf
Горька,
как
полынь
What
is
the
essence
of
debating
В
чем
смысл
спорить
When
we
know
the
truth
in
our
mind
Когда
мы
знаем
правду
в
наших
сердцах
Why
you
come
dey
do
like
say
you
no
dey
shit
Зачем
ты
делаешь
вид,
что
не
гадишь?
Why
you
come
dey
do
like
say
you
no
dey
love
o
Зачем
ты
делаешь
вид,
что
не
любишь?
We
no
fit
be
the
same
Мы
не
можем
быть
одинаковыми
Everybody
is
a
mothafuckin
hypocrite
o
Каждый,
мать
его,
лицемер
Оцените перевод
Оценивать перевод могут только зарегистрированные пользователи.
Авторы: folarinde falana
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.