Falz - Amen текст песни

Текст песни Amen - Falz



Jesus Christ our Lord
Amen, amen, amen
Somebody believe
Shout the loudest hallelujah
Amen
In the name of Jesus
Amen
Hallelujah somebody
Waka, waka, waka, waka, waka, waka, waka
Waka, waka, waka, waka, waka, waka
Pull up in that Rolls Royce Ghost
My bodyguard armed
Oga don't come close (Amen)
I get bread bakery e dey my condo
But I dey feed five thousand with only one loaf
My dough dey flow
Oluwa gba control
My goal is to make sure you give Christ your soul
If you don't put your offering and tithe in the bowl
Waka, waka, waka, waka
Blessing on your life go slow
Pastor, pastor
I don dey find you
My people dem dey
Na so dem talk we sure
We gullible to the core
If you drop all you got, it's impossible to be poor (Amen)
Put your hands in your purse
Give everything to the church
And I promise you the Lord will come knocking on your door
It's funny when you say I'm working like an unbeliever
It's ironic you tell me to be my brother's keeper (Amen)
Take our money, set up Uni
And your church members can't even afford the school fees
The people don come my station
Dem come give us their contribution
So the taste of that holy Communion is too sweet
Be like say you don forget the thing you talk for pulpit (Amen)
Everybody and their mama still dey take your bullshit
If my sermon worry you
E mean say the shoe fit
More Catholic than the pope
More faithful than the bishop
I know some kind drug wey dem call religion (Amen)
I dey pray to God, I hope I make it to his kingdom
Wow, the man of God is busy raking in millions
Oh God God
And dem do go kpa, kpa, kpa, kpa, kpa
Shout the loudest
I know some fanatics go talk
Yeah it's more than likely
The person I fight for go turn around fight me (Amen)
Tell your doctor you enjoy the headache
Kill the messenger throway the message
Fine suitor sweet talk
Na e be the template
Church plenty pass school for inside my estate (Amen)
You sell hope, you sell faith,
You sell dreams to get paid
Na congregation money but dem no go see percentage
Inside the church we having some scene that they are dragging away the pastor
Some of the members spoke on what could
have caused the show of shame in the church
He raises funds in the church and keep the money in his purse
Without giving to the church authorities
What this man has done is to destabilize the church
To destroy this church
No wonder
Shout the loudest hallelujah
Waka, waka, waka, waka, waka
When they started the offering at a thousand dollars
And then they said if you don't got cash
Then we go ATM machines
I don't understand that logic
I don't understand that way of thinking
I don't understand that to be what religion is



Авторы: folarinde falana


Falz - Moral Instruction
Альбом Moral Instruction
дата релиза
15-01-2019




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.