Текст песни How Far - Falz feat. Sir Dauda
Someone
told
me
long
ago
say
life
go
better.
Still
we
dey
under
the
weather
So
someone
tell
me
how
far
This
is
1960
we
Don
dey
wake
even
now
self
we
still
dey
the
matter.
How
far.
I
beg
tell
me
how
far.
wild
life
we
here
just
be
somehow
Why
some
people
no
fit
get
food
when
dey
want
chow.
yet
some
people
fill
am
jets
for
their
compound.
Why
that
money
no
fit
come
around.
So
when
I
need
me
sofa
let
me
have
some
on
Ground.
Why
children
no
fit
go
school
Why
are
they
on
sound.
Why
they
no
fit
full
fill
their
dreams
like
they
feel
like
to.
And
this
rate
of
poverty
lochi
hiatu.
(How
far)
Them
say
oil
dey
wo
kia
lodjor.
Otali
sey
dem
wise
pass
Solomon.
Them
miss
manage
everything
ok
ed
a
wu
mu.
Giant
of
Africa
Oshewalugu.
Poor
man
they
hustle
he
dey
fine
work
1 Marry Me
2 Wazup Guy(Remix)
3 Intro
4 See Me
5 Toyin Tomato(Skit)
6 Right Now
7 123
8 Oh God
9 The Advice
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.