Falz feat. Wande Coal - Way (Live at TFE2017) текст песни

Текст песни Way (Live at TFE2017) - Wande Coal , Falz



Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ
wọn, mo mọ wọn
Eni to mo way lo mowe, gbagbe
No be everybody father lo kawe, lo
kawe
Awa lomo way way, way way
Eni to mọ way lo mowe
Awa lomo to mọ way
Kowo ti pe kowo wole
No be everybody wey go school lo
mowe
No be everybody wey go
No be everybody know book
E no mean say me I be fool
Money dey me account like
Don't make me lose my cool
If you give me, make you give me
like
If you give me, make you give me
like
Mo ti mope mi o smart lati class one
Iwo nso oyinbo emi ń tabon
And I got a F9 in Maths gan-an
But I'm calculating hundred thousand
(dollars)
Wey you hustle for one year
Me I made it on one endorsement
Five point GP from the onset
So you mean you still dey find
employment?
That be nonsense but I'm the dumbest
Ta lo sọ bẹ?
See the numbers I recorded at the
concept
Feel the pocket
How you go dey ask me say wetin be
budget?
I'm insulted!
Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ
wọn, mo mọ wọn
Eni to mo way lo mowe gbagbe
No be everybody father lo kawe, wa
Awa lomo way way, way way
Eni to mọ way lo mowe
Awa lomo to mọ way
Kowo ti pe kowo wole
No be everybody wey go school lo
mowe
No be everybody wey go school
Who dey hustle na hin know the real
way oo
Everything we do is all about the ego
Ogbeni check oo
No be who score hundred percent oo
Many men don make it at the ghetto
And if you check, dem no pass NECO
(is that so?)
No dey form say you get sense
Na how you dey measure your
intelligence?
But we still no dey fit see the extent
If you no dey get cheque, what's the
essence
When boys no dey fit feel your
presence?
Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ
wọn, mo mọ wọn
Eni to mo way lo mowe gbagbe
No be everybody father lo kawe, wa
Awa lomo way way, way way
Eni to mọ way lo mowe
Awa lomo to mọ way
Kowo ti pe kowo wole
No be everybody wey go school lo
mowe



Авторы: FOLARINDE FALANA, OLUWATOBI WANDE OJOSIPE


Falz feat. Wande Coal - Falz Experience 1: The Movie OST
Альбом Falz Experience 1: The Movie OST
дата релиза
01-03-2018




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.