Falz - Message To Bae текст песни

Текст песни Message To Bae - Falz




Ello bae
bae
Ello bae
You get talk so many things I want to say
I want to say
I dey reason your love oh
Say you dey reason my love oh
If I no see you today
Se I go see you tomorrow
I want to pay your money
I for like to buy the Kola
But I no go lie I'm local
And you are from diaspora
I no dey worry to be your bae
Cos if to say I get the bale
We for don do the wedding tey tey
But I no get money to do it your way
Written by mylyricroom dot com
You say guy yo too dey like worry
I love you till I die honey
You say I love you no be by money
You say I love you cos you kind to me
And even if you no buy me house
Your ambition is enough for now
Even if you no buy motor
That one no mean say I go carry dey go
Ello bae
bae
Ello bae
You get talk so many things I want to say
I want to say
I dey reason your love oh
Say you dey reason my love oh
If I no see you today
Se I go see you tomorrow
She say she no get the talent
She say she no meet the target
I tell her she get the asset
Wey dem no fit to see for market
No be that one you see for movie
When you dey browse internet
No be that one wey get all the figure 8
No be that one be perfect
Oya come let me see the far biology get to chemistry
Omo compose gently
O de show Intelligency
If you can rob mind
It mentally you can romance me
Ah, I will tell you, it's actually you that I fancy
Aunty
Ello bae
bae
Ello bae
You get talk so many things I want to say
I want to say
I dey reason your love oh
Say you dey reason my love oh
If I no see you today
Se I go see you tomorrow
Written by mylyricroom dot com
You want tall dark n handsome
I can be that one thank God
You wan be the one that will now come
I speak oyinbo from abroad
Mo ti so fun e la na
I'm not into all that jor
I'm just looking for
A regular Funke or Dolapo
You get your own wahala
I get my own for body
But I still know from my mind say
If I get you I lucky
Tell me what you are feeling for me
Na your love, e dey gimme worry
O de wa pe mi loruko
Wa mi ni irugbon
Let your love injure me
Ello bae
bae
Ello bae
You get talk so many things I want to say
I want to say
I dey reason your love oh
Say you dey reason my love oh
If I no see you today
I go see you tomorrow
See you tomorrow
See you tomorrow
I go see you tomorrow
Ello bae
Dakun bae
Ello




Falz - Falz Comedy Collection 2017
Альбом Falz Comedy Collection 2017
дата релиза
13-09-2017

1 Bae less in Zanzibar
2 Guezz Right And We Shill Toegeda
3 Eez Not A Greeting
4 Ello Bae
5 Message To Bae
6 Acapella Marry Me
7 Serious Cause For Concern
8 Goo Moreen
9 Toasting to 100k followers on the gram
10 Somebody teh' cuppy am about toe h'enter the D-hem
11 My Message to Bae
12 Nest tarjet remains Manshesta, bet hovv toe Gidi in the mean time
13 Ello Bae Temptation Alert
14 But When You Blow They Be Like
15 Cancun, MX
16 Chicago We at Harold Washington Cultural Centre toenight 7pm Lezz kill it
17 Did a 7 day total cleanse no carbs no animals, no regular food, just vegetables and organic juice
18 Eez About Toe Be Dangerouz Situashon
19 Broda Taju Goes To Psychiatris
20 FalzTheBahdGuy x DubaiAfrika
21 Flashback Friday Know your weakneizz
22 H'all of you that meez road and fand yoursev in my comment, hefacuate yourseiv
23 H'octomber fery hown, eez awa season
24 I Can Be Serious Sometimes, I Promise
25 I know we are fazing economic disease bet we cannot forsake awasev
26 Appy falantime day ElloBae plix shange it arand deez year not efrytime undies
27 Arsenal you cannot purshaize player bet you are launshing new kit
28 BBM 7Days Of Love
29 Broda Taju Rants
30 Marry Me Challenge
31 Marry Me Official Video just hit 100000 views on YouTube and it's not even a week yet
32 TBT Career Goals
33 Who Is Karishika
34 1 million naira ham not using eez up for grapsing
35 A Something Light predigament Coo deez be you
36 I think I have hit the right age and I am looking for the right person to Marry Me
37 Here are some of my skills, I cook very weh
38 Shop Mouth United, I obsav you in the clubouze when Ooouuu by Young M.A comes on
39 Daddy I wanna be a Musician, Nigerian parents be like
40 Stevney eez a Karishika so I av toe dodge her
41 Still looking for someone to Marry Me, I have one toe conzider but I stee need toe Haks 'oly spirit
42 Stucked in h'America h'airport
43 Stucked in h'America h'airport Part 2
44 Throwback toe my when they intaview me for work
45 To my Brothers turning up this weekend
46 Toe h'all my past and fushure debtors and debtoresses, am stee waiting
47 We are not forgetting the people who are in dire need of a home away from home
48 When Bae sends you THAT text message
49 With love from jeurope! Part2
50 Yoruba People Be Like
51 Saashing For Hidden Talent
52 In need of azziztant, Situation Critica
53 Ladies ov the night be looking so dangeroz nowadays
54 Love somebothy h'unconditionally, toeday irrespective of Tribalistic Clatching
55 Merry kreezmaz toe heveryone hout ere
56 My Dream Girl
57 My people in j'united state, plix start packing
58 Neymar toe collett over £500,000 on weekly basist Chiisos
59 One need toe celebrate eez mummy
60 Ovishallay h'on the look out, because in dying need
61 TBT So I was at restaurant a while ago and they asked me this
62 If Jessica is being lacadaisical, deez the lines for her
63 Bear bear appreciation day take h'adfize and epp your laive
64 You dinnor pay money but you are doing advatt
65 Am in Ikeja Mall right now am waiting your present
66 ALLA LU YAH SOMBOTHY
67 Someones Birthday Eez Coming
68 Spesha Kreezmaz Request
69 With love from jeurope Part1
70 Rezent Obsavation
71 Know Yourseiv
72 Notivy me your plaize ov prevrenz
73 Pastor Pastor 'Appy Sunday
74 People need to stop judging me, am acshuallay a foreigner




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.