Fidel - Kampe текст песни

Текст песни Kampe - Fidel



KAMKPE -fidel
My God e no the taya
E no go fit retire
Even if this world dagbaru
My God dey kamkpe
Em talk go be like thunder
E de answer me with fire
Nobody fit to challenge-- am oh
My God heavy pass e ehhh
My God e dey kamkpe e x8
Em no de sleep nor slumber
E de satisfy my hunger
Even thou I waker through the valley of death, I no go fear no evil
The unchangeable changer, reliable father, unconditional lover, that's who you are to me
My God na helle lle, (eehh) my God na wire (ahh)
X8
I waker go many places o
Many pipo don talk many things o
(But the one wey God talk abt me no fit change)
Original papa, na you I go follow titi ly ly




Fidel - Deeper Within
Альбом Deeper Within
дата релиза
13-05-2016




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.