Текст песни King - Fireboy DML
Badman
just
dey
live
life
on
ihn
own
Badman
just
dey
roll
as
ihn
dey
go
Badman
no
get
beef
with
anybody
Badman
dey
do
ih
thing
on
a
low
Badman
dey
really
try
gan
Badman
na
cobra,
man
na
python
Write
one
song
record
all
night
long
after
he's
done
still
dey
write
songs
So
wetin
com
be
this
one?
Who
dey
follow
you
do
competition?
My
followers
no
be
1 million,
but
my
fanbase
strong
gidi
gan.
This
life
na
turn
by
turn,
see
as
all
of
us
dey
blow
one
by
one
See
badman
no
get
beef
with
anybody.
Badman
no
get
time
gan.
Badman
just
want
to
sinnnnng.
(Sing
sing
siinnng)
OXLADE
Badman
just
wanto
sing
to
the
crowd
Badman
wanna
make
mama
proud
Badman
no
get
beef
with
anybody
Badman
dey
do
ihn
thing
on
a
low
Badman
wey
no
get
nothing
to
lose
Call
me
the
G.O.A.T,
na
you
be
maalu
I'm
about
to
bloow
up
o
like
a
balloon,
so
wetin
cause
this
hula
balu.
So
wetin
come
be
this
one
o
Who
dey
follow
you
do
competition
My
followers
no
be
1million,
but
my
fanbase
strong
gidi
gan
This
life
na
turn
by
turn
o
All
of
my
bois
deh
blow
one
by
one
Badman
no
get
beef
with
anybody
o.
Badman
no
get
time
gan.
I
just
want
to
sinnnng
(Sing
siinngg
siinnnggg)
I
just
want
to
sing
oh
yeah
Mo
fe
korin
gan.
1 Scatter
2 High on Life
3 Like I Do
4 Omo Ologo
5 Vibration
6 Energy
7 Wait and See
8 Feel
9 Need You
10 Gbas Gbos
11 Jealous
12 King
13 What If I Say
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.