Flavour feat. Wizboy - I Don't Care текст песни

Текст песни I Don't Care - Flavour , Wizboy



Anything wey you do dey must talk
My brother
Anything wey you do dey must talk
Yes dey must talk o dey must talk
Yes dey must talk o na dem get dia mouth
Ebelebe
I dont care (Mr Flavour)
Oh yes I don care (Wizboy)
I dont care I dont care I dont care I dont care
You dey yankee
You dey manchee
You dey port harcourt o
Na you be oga
You dey drive rangerover
You dey drive landrover
You dey aba
I dey panya
You dey putu eye for my business
You dey looku looku dey looku
You dey passi passi dey gossip
You dey yani yani okpaka
I bin don tell you sey
If you no like my style
If you no like my way
And If you dont like the things I do
I dont care (I dont care)
I dont care (I dont care)
Baby I dont care (I dont care)
Oh yes I dont care (I dont care)
I dont care (I dont care)
I dont care (I dont care)
Oh yes I dont care (I dont care)
Baby I dont care (I dont care)
If you no get money
Nwanne bad belle go talk
If you come get money
Nwanne na dia e go worse
Akpuru gi na onu
Asutariba
Ngirigirigiri ka mgbiriba
Tell your story na Abiriba eh brother
Lekwa nu Wiz boy
Ya na Flavour no n'ogbo
Ifu anyi ka anyi n'abia
Biko chakwa n'uzo eh
Gotechanachelae
Gotechakampena
Kampefenekpona
I dont care (I dont care)
I dont care (I dont care)
Baby I dont care (I dont care)
Oh yes I dont care (I dont care)
I dont care (I dont care)
I dont care (I dont care)
Oh yes I dont care (I dont care)
Baby I dont care (I dont care)
You dey putu eye for my business
You dey looku looku dey looku
You dey passi passi dey gossip
You dey yani yani okpaka
I bin don tell you sey
If you no like my style
I dont care I dont care I dont care I dont care
Egbelebe
I dont care (I dont care)
I dont care (I dont care)
Baby I dont care (I dont care)
Oh yes I dont care (I dont care)
I dont care (I dont care)
I dont care (I dont care)
Oh yes I dont care (I dont care)
Baby I dont care (I dont care)
If you dey buy moto
You dey call pomo
Ina ata kpomo
Ina atagodinu isi ewu
Nyangala nyangala nyangala
Nyanganyanyanyanyanya
Anything wey you do dey must talk (Fa g'ekwulili)
My brother
Yes dey must talk o dey must talk (Hehehe)
Yes dey must talk o na dem get dia mouth



Авторы: flavour


Flavour feat. Wizboy - Blessed
Альбом Blessed
дата релиза
18-10-2012



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.