Текст песни Sweet Love - Frank Edwards
Ije
love
o
This
kinda
love
nawa
o
Ehn
ehn
Your
love
is
sophisticated
Helelelele,
Helelelele
Na
this
kinda
love
dey
make
my
body
sweet
like
sugar
Halle,
halle,
halle,
halle
Hallelujah
o
glory,
glory,
glory,
glory
glory
to
Your
name
Ehn
ehn
The
way
You
dey
love
me
be
like
touch
and
follow
You
love
me
first
na
hin
I
de
love
You
back
o
ehhe
Tilili
welele,
nah
our
love
story
o
The
story
be
say,
You
die
ontop
my
matter
Jesu
mi
o,
You
dey
do
am
for
me
You
carry
the
sorrow
away
You
carry
the
trouble
away
Na
this
kinda
love
dey
make
my
body
sweet
like
sugar
obidogo
Na
this
kinda
love
dey
make
my
body
sweet
like
sugar
Halle,
halle,
halle,
halle
Hallelujah
o
glory,
glory,
glory,
glory
glory
to
Your
name
Everybody
make
una
come
Jehovah
emewom
mmah
This
love
wey
I
dey
see
Calabar
dey
call
am
Ima
Ima,
Ima
bong
Ima
Ima
Ima
eh
Eh
Eh
Na
because
of
me
my
Ima
die
for
me
eh
I
dey
gbadun
wetin
You
dey
do
You
dey
tinger
linger
me
dey
go
Na
this
kinda
love
dey
make
my
body
sweet
like
sugar
obidogo
Na
this
kinda
love
dey
make
my
body
sweet
like
sugar
Halle,
halle,
halle,
halle
Hallelujah
o
glory,
glory,
glory,
glory
glory
to
Your
name
Na
this
kinda
love
dey
make
my
body
sweet
like
sugar
Iyekelekele
olo
Iyololo
Iyekelekele
olo
Iyololo
Ise
sekem,
Ise
ise
sekem
ise
Ye
ye,
sugar
mo
E
ye
ye,
oyoyoyo
Ise
sekem,
ise
ise
sekem
ise
Na
this
kinda
love
dey
make
my
body
sweet
like
sugar
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.