GCN feat. Dj Rollex - Owo текст песни

Текст песни Owo - GCN feat. Dj Rollex




Vickie J on the beat
See me right now
I don't know kumba
I don't know
Vickie J killing them oh no
Na my life dey dey Rolex oh
Ade
And they call me DCN oh no
I don dey pray for my hustle make e come down on my way oh
Oluwa funmi ni one client wey go change all of my way
See my pikin want to live life
Kin lo lapo make I feel fly
Hustle wan make one commit suicide
Baba mi se te ni oh
Tori mi o fe toro kin to je oh baba
Mi o fe toro kin to je oh
See I wan live good life (good life)
See I wan live good life oh no (good life oh no)
See I wan live good life oh (good life oh no)
See I wanna live the good life
Oya good life oh no
Oh oh, akpe ganu oh
Oh oh, akpe ganu oh no no
Ma du ra mi oh
Jeji anu sele oh no
Halle halle awon shout hallelujah
Aje aje ori mi gbe mi de
Oh no no
Tori mi o fe toro kin to je oh baba
Mi o fe toro kin to je oh
See I wan live good life (good life)
See I wan live good life oh no (good life oh no)
See I wan live good life oh (good life oh no)
See I wanna live the good life
Oya good life oh no
Oh oh, akpe ganu oh
Oh oh, akpe ganu oh no no
Eh oh oh
Ri mi ri mi bami eh
Ran bun bo
Kaude bami
Oh no no
Buru de buru de buru de dada
Daburu de buru de buru de
Mx
Na na na
Na my life dey dey Rolex
Phoenix Fielix
Ade



Авторы: Godson Okonye


GCN feat. Dj Rollex - Sounds of Victory
Альбом Sounds of Victory
дата релиза
07-07-2023



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.