Fake Friends - GCNперевод на немецкий




Fake Friends
Falsche Freunde
Say Jah guide mi from fake fake friends
Lass Jah mich vor falschen, falschen Freunden führen
Wey no wan just wish mi well
Die mich einfach nicht gut wünschen
Oor no oo
Oor no oo
Haya ya ehh ya
Haya ya ehh ya
Say Jah guide mi from fake fake friends
Lass Jah mich vor falschen, falschen Freunden führen
Say Dey call mi GCN
Sie nennen mich GCN
Wey just wan see my downfall
Die nur meinen Untergang sehen wollen
Oor yooor or yooor
Oor yooor or yooor
Wo yo
Wo yo
When dem see you dem go holla you
Wenn sie dich sehen, werden sie dich anrufen
But them mind bitter pass kolaqalagbo yo o
Aber ihre Gedanken sind bitterer als Kolaqalagbo, oh ja
Me na know why them hating on a clean mind
Ich weiß nicht, warum sie einen reinen Geist hassen
It's God gift my brother man This is divine
Es ist ein Geschenk von Gott, mein Bruder. Das ist göttlich
Bad mind Dey your side when ya conquer
Böser Geist ist auf deiner Seite, wenn du siegst
When you Dey hustle dem go run far
Wenn du dich abmühst, rennen sie weit weg
Some man Dey pray make you fall like tanker
Manche Männer beten, dass du wie ein Tanker fällst
Take a look at how dem spoil them face like Alanta
Schau, wie sie ihre Gesichter wie Alanta verderben
No let dem call you blood
Lass sie dich nicht Bruder nennen
Kolokolo
Kolokolo
Laugh with you in the front
Lachen mit dir von vorne
Laugh at you at the back
Lachen über dich hinter deinem Rücken
Jah Jah strengthen my focus
Jah Jah stärke meinen Fokus
Like camera dem no fit spoil my focus
Wie eine Kamera können sie meinen Fokus nicht verderben
Kududebude ee
Kududebude ee
Say Jah guide mi from fake fake friends
Lass Jah mich vor falschen, falschen Freunden führen
Wey no wan just wish mi well
Die mich einfach nicht gut wünschen
Oor no oo
Oor no oo
Haya ya ehh ya
Haya ya ehh ya
Say Jah guide mi from fake fake friends
Lass Jah mich vor falschen, falschen Freunden führen
Wey just wan see my downfall
Die nur meinen Untergang sehen wollen
Oor yooor or yooor
Oor yooor or yooor
Say mi no want dem
Ich will sie nicht
Some of the bloclaaat dem pretend
Manche der Blocklaaat tun so, als ob
Say mi no want nobody
Ich will niemanden
That be why mi Dey mi lane
Deshalb gehe ich meinen eigenen Weg
Coz what them talk about you only Jah know
Denn was sie über dich reden, weiß nur Jah
Dem go smile at you
Sie lächeln dich an
Still want to kiss
Wollen dich trotzdem küssen
Like them vadoo
Wie sie vadoo
Ha say
Ha sag
Lie lie lie lie lie
Lüge, Lüge, Lüge, Lüge, Lüge
Dey wanna take my life
Sie wollen mein Leben nehmen
Dey cyant kill my vibe
Sie können meine Stimmung nicht töten
Jah Jah gat mi side
Jah Jah ist auf meiner Seite
No let dem call you blood
Lass sie dich nicht Bruder nennen
Laugh with you in the front
Lachen mit dir von vorne
Laugh at you at the back
Lachen über dich hinter deinem Rücken
Jah Jah strengthen my focus
Jah Jah stärke meinen Fokus
Like camera dem no fit spoil my focus
Wie eine Kamera können sie meinen Fokus nicht verderben
Nor norr oh
Nor norr oh
Say Jah guide mi from fake fake friends
Lass Jah mich vor falschen, falschen Freunden führen
Kude de
Kude de
Wey no wan just wish mi well
Die mich einfach nicht gut wünschen
Oor no oo
Oor no oo
Haya ya ehh ya
Haya ya ehh ya
Say Jah guide mi from fake fake friends
Lass Jah mich vor falschen, falschen Freunden führen
Wey just wan see my downfall
Die nur meinen Untergang sehen wollen
Oor yooor or yooor
Oor yooor or yooor
Oh lord I pray oo
Oh Herr, ich bete zu dir
Ee Yeee haaa
Ee Yeee haaa
Ha kududebudebudede oo
Ha kududebudebudede oo
Oda ha ha da ha
Oda ha ha da ha
Ye ee yee eh eh e he eh
Ye ee yee eh eh e he eh
Lekwa something
Lekwa etwas





Авторы: Godson Okonye


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.