Fake Friends - GCNперевод на французский




Fake Friends
Faux Amis
Say Jah guide mi from fake fake friends
Que Jah me guide loin de ces faux faux amis
Wey no wan just wish mi well
Qui ne veulent même pas me souhaiter du bien
Oor no oo
Oor no oo
Haya ya ehh ya
Haya ya ehh ya
Say Jah guide mi from fake fake friends
Que Jah me guide loin de ces faux faux amis
Say Dey call mi GCN
Ils m'appellent GCN
Wey just wan see my downfall
Qui veulent juste voir ma chute
Oor yooor or yooor
Oor yooor or yooor
Wo yo
Wo yo
When dem see you dem go holla you
Quand ils te voient, ils te saluent
But them mind bitter pass kolaqalagbo yo o
Mais leur esprit est amer comme le kolaqalagbo, tu sais
Me na know why them hating on a clean mind
Je ne sais pas pourquoi ils me détestent, moi qui ai l'esprit pur
It's God gift my brother man This is divine
C'est un don de Dieu, mon frère. C'est divin
Bad mind Dey your side when ya conquer
Les mauvaises pensées sont à tes côtés quand tu réussis
When you Dey hustle dem go run far
Quand tu te bats, ils s'éloignent
Some man Dey pray make you fall like tanker
Certains prient pour que tu tombes comme un tanker
Take a look at how dem spoil them face like Alanta
Regarde comment ils déforment leurs visages comme Alanta
No let dem call you blood
Ne les considère pas comme des frères
Kolokolo
Kolokolo
Laugh with you in the front
Ils rient avec toi devant
Laugh at you at the back
Ils rient de toi derrière
Jah Jah strengthen my focus
Jah Jah renforce ma concentration
Like camera dem no fit spoil my focus
Comme une caméra, ils ne peuvent pas gâcher ma concentration
Kududebude ee
Kududebude ee
Say Jah guide mi from fake fake friends
Que Jah me guide loin de ces faux faux amis
Wey no wan just wish mi well
Qui ne veulent même pas me souhaiter du bien
Oor no oo
Oor no oo
Haya ya ehh ya
Haya ya ehh ya
Say Jah guide mi from fake fake friends
Que Jah me guide loin de ces faux faux amis
Wey just wan see my downfall
Qui veulent juste voir ma chute
Oor yooor or yooor
Oor yooor or yooor
Say mi no want dem
Je ne veux pas d'eux
Some of the bloclaaat dem pretend
Certains de ces bloclaaat font semblant
Say mi no want nobody
Je ne veux personne
That be why mi Dey mi lane
C'est pourquoi je reste sur ma voie
Coz what them talk about you only Jah know
Car ce qu'ils disent de toi, seul Jah le sait
Dem go smile at you
Ils te sourient
Still want to kiss
Et veulent encore t'embrasser
Like them vadoo
Comme ils sont vadoo
Ha say
Ha dis
Lie lie lie lie lie
Mensonges, mensonges, mensonges, mensonges, mensonges
Dey wanna take my life
Ils veulent prendre ma vie
Dey cyant kill my vibe
Ils ne peuvent pas tuer mon ambiance
Jah Jah gat mi side
Jah Jah est à mes côtés
No let dem call you blood
Ne les considère pas comme des frères
Laugh with you in the front
Ils rient avec toi devant
Laugh at you at the back
Ils rient de toi derrière
Jah Jah strengthen my focus
Jah Jah renforce ma concentration
Like camera dem no fit spoil my focus
Comme une caméra, ils ne peuvent pas gâcher ma concentration
Nor norr oh
Nor norr oh
Say Jah guide mi from fake fake friends
Que Jah me guide loin de ces faux faux amis
Kude de
Kude de
Wey no wan just wish mi well
Qui ne veulent même pas me souhaiter du bien
Oor no oo
Oor no oo
Haya ya ehh ya
Haya ya ehh ya
Say Jah guide mi from fake fake friends
Que Jah me guide loin de ces faux faux amis
Wey just wan see my downfall
Qui veulent juste voir ma chute
Oor yooor or yooor
Oor yooor or yooor
Oh lord I pray oo
Oh Seigneur, je prie
Ee Yeee haaa
Ee Yeee haaa
Ha kududebudebudede oo
Ha kududebudebudede oo
Oda ha ha da ha
Oda ha ha da ha
Ye ee yee eh eh e he eh
Ye ee yee eh eh e he eh
Lekwa something
Lekwa quelque chose





Авторы: Godson Okonye


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.