Gharberlino - Lucky and Blessed (feat. Danny Spenza) текст песни

Текст песни Lucky and Blessed (feat. Danny Spenza) - Gharberlino feat. Danny Spenza



Gharberlino for the girls o
See, Spenza wants to sing o
I can see my time is near very soon konipede
Pull up in my ferari Lambo pelu sade
I'm the best mi o soro mayorkun pelu baba imade
No stress one time happiness loromi bade
I'm a hustler I pray for better days ahead
Marobi kan mi all I want is peace abeg
Hardwork no relent flows mi pelu sense
Me I be striker Na baba God Dey help me with defense
Oh No you can never stop my shine
Lowkey life mi o koja aiye mi always on my grind
E go be bro your destiny is different from mine
So malo bawon hate cause everything na time
Omope ni mi otiye kiman jaye ninu benz
Everyday kin ma flex
Higher level no relent
One time no time omo I feel blessed
Me I be like Wizzy eleniyan i gat no stress
Dey don gather Dey wan reason my matter
Ejo mi ko kini mo Shey sey
Some say I'm lucky some say I'm blessed
I want the good life I want no stress
Man I Dey hustle just to make a living
What you see can be deceiving
Tell me what you thinking
A slave today tomorrow be kinging
This little light of mine I'm gonna let it shine
Tell me what you thinking
A slave today tomorrow be kinging
This little light of mine I'm gonna let it shine
Won le won ba
Won ba won ri
Won so so Ori mi gbami
Won le won ba
Won ba won ri
Won so so Ori mi gbami
Obstacles lojo jumo I have to face my fears
All the pains and sorrows sleepless night all I have to bear
They left me alone nobody came near
No good friends supportive ones are even rear
But I believe in myself nothing fit shake me
Na you sabi o padimi if you Dey hate me
Me and music don dey together e don dey date me
We are different bro no Dey compete with me
But my hopes never dies and my God never lies
Ope kin to realize say I gat to pay the price
Won calcu slow won go Emi calcu fast
Billion dollar dreams ni main reason ti mi o Shey le relax
Dey don gather Dey wan reason my matter
Ejo mi ko kini mo Shey sey
Some say I'm lucky some say I'm blessed
I want the good life I want no stress
Man I Dey hustle just to make a living
What you see can be deceiving
Won le won ba
Won ba won ri
Won so so Ori mi gbami
Won le won ba
Won ba won ri
Won so so Ori mi gbami



Авторы: Garba Muhammed


Gharberlino - Lucky And Blessed
Альбом Lucky And Blessed
дата релиза
30-01-2021



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.