Текст песни Still Monday - Glenn Mena
Real
life
ting
Leave
it
so
Wetin
u
know
sef
Man
don
try
for
the
hustle
I
don
sweat
I
don
break
I
don
die
I
don
wake
I
don
wear
I
don
tear
Boy
I
no
fit
broke
again
Oh
boy
I
no
fit
sad
again
Oh
boy
no
fit
grind
again
When
I
no
be
blender
Back
to
sender
Bitdefender
Boy
slender
Tell
the
sender
make
he
sign
the
tender
Kelly
wannabe
you
sex
offender
Fucking
pretender
No
retreat
brrrrr
No
surrender
Finally
send
my
mama
the
billy
I
promised
She
go
put
am
for
her
shop
It's
the
best
that
she
knows
I
try
fly
her
abroad
once
she
say
no
son
Who
go
carry
Michelle
when
Amazing
go
son
Who
go
pick
her
from
IUS
when
she
close
son
Besides
me
and
your
Daddy
love
the
Warri
sun
And
the
food
In
the
hood
Mama
good
Pop's
a
mood
Kpiance
Dey
try
but
they
wish
they
really
could
We
from
Ehnwe,
we
be
Ehnwians
Akauveh,
make
dem
give
chance
We
don
dey
sort
kpiance
Since
when
we
dey
kiance
Made
it
rain
like
I
changed
the
climate
Me
and
hommies
still
flying
private
U
no
be
my
mate
Boy
it's
too
late
U
no
dey
fear
but
your
account
dey
private
Mssshhww!!
Fucking
primate
Even
Navy
sef
Dey
fear
pirates
Real
can
relate
Man
dey
ahead
o
Oide
You
dey
feel
am
na
why
u
dey
nod
your
head
oo
No
matter
wetin
happen
for
Sunday
Tomorrow
go
still
be
Monday
For
Naija
Bentley
no
fit
swag
Molue
Na
inside
traffic
all
of
us
dey
No
matter
wetin
happen
for
Sunday
Tomorrow
go
still
be
Monday.
For
Naija,
Bentley
no
fit
swag
Molue
Na
inside
traffic
all
of
us
dey
Me
and
guys
suppose
flex
today
But
I
also
need
think
about
SARS
today
Cos
I
can't
freely
rock
these
GODS
And
my
new
ordered
Yeezys
wey
been
just
land
today
Oh
boy
E
be
like
say
dem
don
kill
again
Another
Pale
lose
him
boy
today
From
the
hands
of
the
very
ones
wey
suppose
cover
us
SARS
cup
don
full
remain
Haba
No
electricity
we
buy
gen
No
job
security
we
make
ends
And
u
Dey
talk
dreadlocks
I'm
practically
my
own
government
Let
me
be
in
my
own
element
Ah
ahn
Who
be
boss
Who
be
actor
Number
one
That's
a
factor
You
dey
rake
I
be
tractor
Benny
benny
waist
u
need
chiropractor
Based
on
one
side
Benefit
boys
still
dey
their
own
side
And
in
other
news
Politician
still
dey
do
the
same
thing
wey
street
boys
dey
do
But
dem
say
e
legal
one
kind
But
that's
facts
Numbers
don't
lie
No
cult
but
I
never
a
Jew
guy
Paid
security
but
I
sleep
with
one
eye
Herd
immunity
Legends
never
die
No
matter
wetin
happen
for
Sunday
Tomorrow
go
still
be
Monday
For
Naija
Bentley
no
fit
swag
Molue
Na
inside
traffic
all
of
us
dey
No
matter
wetin
happen
for
Sunday
Tomorrow
go
still
be
Monday.
For
Naija,
Bentley
no
fit
swag
Molue
Na
inside
traffic
all
of
us
dey
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.