Graham D - Again текст песни

Текст песни Again - Graham D



It′s Graham Ddddd baba now
Oh, eh eh eh
Cow wey no getti tail, na God na him dey help dey drive fly
Because I no get again, na so you come dey look me with one eye
And you dey laugh me
You don forget sey one day na one day, day go break for me
I no go beg for cake e e e ah
Every night na im I dey pray
No allow enemies to laugh me
I know sey you fit do am again
Baba God abeg no dull me
Cause no matter how person cry, tears must dry for him eyes
I just dey pray, I just dey wait
Cause I know sey very soon my day go break
Day go break o
Day go break, day go break k k k
Day break o
Day go break, day go break k k k
Wetin I collect before
I must collect am again (And again)
Day go break o
Day go break, day go break k k k
As you dey laugh, dey laugh, no worry baba God go still do am again
Day go break o
And when e break, I go burst your street and again
Wetin I collect before
I must collect am again (And again)
Day go break o
Day go break, day go break k k k
Miracle no dey tire God to do
Na only him dey do what no man can do
Na because bat ugly na make am dey fly for night
Joy comes in the morning while sorrow last for the night
Oh ah
My day go break o
My day go break again
Your day go break o
Your day go break again
Cause no matter how person cry, tears must dry for him eyes
I just dey pray, I just dey wait
Cause I know sey very soon my day go break
Day go break o
Day go break, day go break k k k
Day go break o
Day go break, day go break k k k
Wetin I collect before
I must collect am again (And again)
Day go break o
Day go break, day go break k k k
As you dey laugh dey laugh
No worry baba God go still do am again
Day go break o
And when e break I go burst your street and again
Wetin I collect before
I must collect am again (And again)
Day go break o
Day go break, day go break k k k
It's Graham Dddd baba



Авторы: Lionel Newman, Dorcas Cochran


Graham D - Illuminate
Альбом Illuminate
дата релиза
19-06-2020



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.