Greatman Takit - Peteru (Peter) текст песни

Текст песни Peteru (Peter) - Greatman Takit



Yea...
A yah yah yah yah
Holy God o
Ucee
I understand that you understand
All that I go through
In the midst of the storm
You dey carry me go through
You no go leave me leave me lonely
So I believe believe you only
Hmmm
Out of the dry land
Say water just dey pour for me
Pour for me
Bad man dem a gather all of them
Just dey fall for me
You no go leave me leave me lonely
So I believe believe you only
You made me strong like a rock
I be Peteru o
Peteru o
You made me walk on water
Like Peteru o yeah
Peteru o
Me I come bold inna the place
I be Peteru o
Peteru o
Not gonna try to deny you Like Peteru o
Peteru o
Hmm
Homie first of
From a cliff mehn I jumped off
But I never fell oh no
It was you all the way o
Even when I tried to let go
Never touched down like a cropped top
Now unto Him
Wey dey keep me from falling
Kept me from falling
Everytime I dey cast
Na your Grace dey come pouring
Grace dey come pouring
And na you I dey see
For the end of the tunnel
And na you I dey see
For the end of the road
And na you I dey see
For the end of the tunnel
And na you I dey see
For the end of the road
Oooh Lord now Peteru o
Peteru o
You made me walk on water
Like Peteru o yeah
Peteru o
Me I come bold inna the place
I be Peteru o
Peteru o
Not gonna try to deny you Like Peteru o
Peteru o
You satisfy my soul
God make you take control
You make me more thank gold
Say make you take control
You satisfy my soul
God make you take control
You make me more thank gold
Say make you take control
I be Peteru o
Peteru o
You made me walk on water
Like Peteru o yeah
Peteru o
Me I come bold inna the place
I be Peteru o
Peteru o
Not gonna try to deny you Like Peteru o
Peteru o Peteru



Авторы: Greatman Takit


Greatman Takit - Energy (Afropop Gospel, Vol.1) - EP
Альбом Energy (Afropop Gospel, Vol.1) - EP
дата релиза
18-06-2021




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.