GuiltyBeatz feat. King Promise & Joeboy - Fire текст песни

Текст песни Fire - King Promise , Guilty Beatz , Joeboy



A biggy bum bum bum
He biggy bum bum bum, oh yeah
Guilty do the beat, yeah eh
It's King, King Promise, yeah yea
She get the kinda body make you stop
The kinda body you go turn to watch
The biggy bum make I lose my money
African girl chale make I lose my mind, oh yea yea yea
Aunty eh baby eh
Wo nanti3 kraa nekumi oh
Baby oh aunty eh
Wo sisi kraa nekumi oh
So don't you don't you don't you
Don't stop it baby
Guilty tell am make she slow down for me yea yea yea yea yea
'Cause a biggy bum biggy bum bum
Baby your body getty fire
A biggy bum biggy bum bum
I say my baby getty fire
A biggy bum biggy bum bum
I say my baby getty fire, eh
A biggy bum biggy bum bum
Come see my baby getty fire (fire)
Fire (fire fire fire fire fire)
Fire (fire fire fire fire fire)
Joeboy pon deck oh yeah
Ibadi to tobi koma bounce bi ti felele
Sey your body hot your body elele
Na that your back proportion wey get e my attention
Oya gbesumobi ko ma gbelo (gbelo)
Oya bo si bi kin ri
Mo ni ko gbesumobi koma gbelo (gbelo)
That your back so B.I.G
A biggy bum biggy bum bum
Tell me wetin you dey form for
Me I sabi uncle London
I fit to carry you go London
A biggy bum biggy bum bum
Tell me wetin you dey form for
Me I sabi uncle London
I fit to carry you go London (London)
Fire (fire fire fire fire fire)
Fire (fire fire fire fire fire)
Come see my baby getty fire (fire fire fire fire fire)
Fire (fire fire fire fire fire)
Guilty pon the beats oh



Авторы: Joseph Akinwale Akinfenwa-donus, Ronald Banful, Gregory Newman


GuiltyBeatz feat. King Promise & Joeboy - Fire (feat. Joeboy & King Promise) - Single
Альбом Fire (feat. Joeboy & King Promise) - Single
дата релиза
09-08-2018

1 Fire



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.