Gusty - IF (feat. Sikiboi) текст песни

Текст песни IF (feat. Sikiboi) - Gusty feat. Sikiboi



Yeah
Oh na oh na
Love me
Oh na oh na
Love me
Oh na oh na na na
Love me
Oh na oh na
Love me
Yeah
If i if i can
If i can
If i if i can take you
If i if i can
If i can
If i if i can take you
If i can take you
Make them call your papa
Make them tell am say you no sin
Say you don fall in love
If i can take you
Make you call your mama
Make you tell am say you no sin
Say you don fall in love
Yeah yeah
Sexy and fine baby girl you turn me on
You the one i wanno spend my money on
Girl i love the way you do It carry on
Oh my showdy gat me tripping like i travelled to milan
From uniport to artillery
Let me take you round my domiciliary
I sabi book i get vocabulary
So if i tell you say i love you baby no be felony
Girl you fine for your phototo
Wetin you do me i no know know
I been follow fatima to sokoto
But wetin i dey find dey my shokoto
If i if i can
If i can
If i if i can take you
If i if i can
If i can
If i if i can take you
If i can take you
Make them call your papa
Make them tell am say you no sin
Say you don fall in love
If i can take you
Make you call your mama
Make you tell am say you no sin
Say you don fall in love
If i can i will be happy to have you girl you are the love of my life
Am in sane am going crazy been thinking about you girl all through the night
Baby my love deep like kainji dam
Kayamata no do pass this on
Come be the life of my party now
Make you no do me fatima
Yeah yeah
I be going in circles
Be like you don put me for bottle
Your body hot like soup wey dey pot o
Wetin you do me girl e dey work o make you no stop o
Yeah yeah
Let me take you to my domiciliary
I Sabi book i get vocabulary
Girl you fine for your phototo
Fine for your phototo
But wetin i dey find dey my shokoto



Авторы: Godstime Alale


Gusty - IF (feat. Sikiboi) - Single
Альбом IF (feat. Sikiboi) - Single
дата релиза
14-12-2021



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.