HD Sounz - Opay текст песни

Текст песни Opay - HD Sounz




Eh eh wowo wowo
Chant
Chants
What I want nah party non stop
Ah ahh
Baby mamacita don come
Ah ahh
Nah she I give my money full stop
Ah ahh
Make she chop am make she clean mouth
Eh eh Ah ahh
Cause if i do
They go talk
If I no do self they go talk
Give me no advice am learning from my pain
No body can ever feel that your pain
Plenty advice
I don't need them
Turn them to cash
Let me spend em
I don't need them, I don't need them
Your advice put am for OPay
Jimasun
Your advice put am for OPay
Put an for OPay
I good or e no concern you
I good or e no concern you
They go tell you something and them, they no go do am oh
Wetin man go do
They go give you advice if you fail, nah them wey go blame you
Wetin man go do
No give me advice abeg put am for my OPay
Wetin man go do
No give me advice abeg put am for my OPay
Wetin man go do
Chants
For the paper
Paper
All I work is for the paper
Paper
No drama
I gat no time for your drama
If I bet and win nah my win
If I get and loose nah my win
No come advice me
Abeg No advice me
Eh yeah
Your advice put am for OPay
Jimasun
Your advice put am for OPay
Put an for OPay
I good or e no concern you
I good or e no concern you
They go tell you something and them, they no go do am oh
Wetin man go do
They go give you advice if you fail, nah them wey go blame you
Wetin man go do
No give me advice abeg put am for my OPay
Wetin man go do
No give me advice abeg put am for my OPay
Wetin man go do
Chants



Авторы: Hd Sounz


Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.