HarrySong feat. Iyanya & Dice Ailes - Selense, Pt. 2 текст песни

Текст песни Selense, Pt. 2 - Iyanya , Harrysong , Dice Ailes



Ladies and Gentlemen, gossip dey for town
See Me Now, See Me Now, See Me Now
Oya now ah.
Ladies and Gentlemen, gossip dey for town
Dem say Dem say, bebebe don get another writer
Dem say Dem say, Linda Ikeji engagement is dicey
Dem say Dem say, Don Jazzy should stick to his Rihanna
Dem say
No wonder, the boy don dey selense, selense oh, se
Mtcheww, sister abeg selenselense oh, se
Dem say President na him dey call him phone, selense oh, se
Even the Benz no be bullet proof, selense oh, se
Dem say Paul and Peter break up na Cynthia, selense oh, se
Dem say radio don dey talk am selense oh, se
Dem say Basket Mouth and AY no gree sign am selense oh, se
Dem say Paul Okoye swear say he go kill am selense oh, se
Ah brother! what about Tiwa? selense, se
Shey Wizzy Weasel finish work for Manya? selense oh, se
And na me and 2face na hin dey for rumours wey dem selense, se
But na who kon marry Mama Cass? selense, se
Ladies and Gentlemen, gossip dey for town, selense
Dem say, bebebe don get another writer, selense
Dem say, Linda-Ikeji engagement is dicey, selense
Dem say, Don Jazzy should stick to his Rihanna, selense
No wonder, the boy don dey selense, selense oh, se
Mtcheww, sister abeg selenselense oh, se
Dem say President na him dey call him phone, selense oh, se
Even the Benz no be bullet proof, selense oh, se
Dem say Paul and Peter break up na Cynthia, selense oh, se
Because I leave, dem want to finish me, dem say
You people, I swear to man na God go punish, dem say
If the shirt is fake, blame it on the stylist, dem say
Kiss Daniel is a musician, am not a stylist
For this Industry, na me be greatest, selense
Harrysong dey try, but himself know Baba na madest, selense
Weytin happen if i like Chidinma?
Ladies and Gentlemen, gossip dey for town, selense
Dem say, bebebe don get another writer, selense
Dem say, Linda-Ikeji engagement is dicey, selense
Dem say, Don Jazzy should stick to his Rihanna, selense
No wonder, the boy don dey selense, selense oh, se
Mtcheww, sister abeg Selense, selense oh, se
Dem say President na him dey call him phone, selense oh, se
Even the Benz no be bullet proof, selense oh, se
Dem say Paul and Peter break up na Cynthia, selense oh, se
Dem say Tiwa Savage don dey kiss wizzy oh, selense
Don Jazzy slack, Linda marry selense oh, se
Na swear kill MMM Founder oh, selense
Pharaoh, let my people go oh oh oh oh
He don marinyege eh eh
They don dey run their mouth oh
They don kolomala, dey round the round about
Ih yo ko ko oh Ih yo ko ko ko
Ih ye Ih ye, a little piece of advice for boy Kiss, selense oh, se
Respect my experience, don′t be childish, selense oh, se
Cos the older the wine oh, selense
The stronger the wine oh, selense
So humble yourself oh, selense
Eh He just dey start oh eh
No wonder, the boy don dey Selense, selense
Mtcheww, sister abeg Selense, selense
Dem say President na him dey call him phone, selense oh, se
Even the Benz no be bullet proof, selense oh, se
Na so them say concert no go full oh oh ohh, selense
Suki Sound




HarrySong feat. Iyanya & Dice Ailes - Selense, Pt. 2
Альбом Selense, Pt. 2
дата релиза
09-07-2018



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.