Текст песни Abeg Na - Harrysong
See
me
no
ye
Alter
plate,
harrisong
I
love
you
I
love
you
baby
Abeg
na...
Abeg
na
Olivia
tell
me
say
they
don
do
the
things
wey
dey
pain
me
Nosa
tell
me
say
they
don
do
that
same
thing
wey
hurt
me
Am
coming
to
your
arms
right
now
Am
calling
your
phone
baby
When
I
knock
your
door,
kor
kor
kor
open
()
Abeg
na
...open
ooo
Abeg
na
...open.
baby
oooo
Abeg
na
open,
open
If
them
tell
u
say
me
I
no
love
u
them
dey
lie
If
they
tell
u
say
I
no
go
ever
need
u
them
don
lie
o
Cos
na
same
story
wey
Jennifer
tell
her
boyfriend,
Make
her
boyfriend
come
dey
fight
her
best
friend
oh
ha
I
dey
ur
door
open
I
dey
your
door
kor
kor
kor
open
Choros
Abeg
na...
Oya
Oya
come
discipline
me,
come
discipline
me
Come
punish
me,
come
punish
me
Oh,
but
no
deprive
me
of
your
love
Most
especially
your
jollof
wey
dey
hold
me
Enough
is
enough
baby
I
can't
take
this
no
more.
Oh
oh
I
dey
ur
door
kor
kor
kor
open
Choros
till
fade...
by
#remegee
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.