Hixrael - Find Me (Freestyle) текст песни

Текст песни Find Me (Freestyle) - Hixrael




EjeloribeaT!
Dem dey find me
Dey wanna hold me for ransom
My pocket looking so handsome
I got sauce shey you want some
Dem dey find me
Dey wanna hold me for ransom
My pocket looking so handsome
I got sauce shey you want some
Dem for don get but I rest my case
Anybody toba be them go spoil there face
I be handsome boi and I know my taste
Before you backbite me shey you fit show your face
They con dey find
Say if them catch me they want to pai me
Although abi a sinner but nah God still dey guide me
I fear nobody only jah to seda mi
Fvck you and your soul toba lemi ti ode bami
Wetin I do for you
Te shey fe kin ku
Omo olorun mio ni shubu
Dey say nah charm we dey use
If to say nah true
Ero yin ase pe kind ti ku
Wetin I do for you
Te shey fe kin ku
Omo olorun mio ni shubu
Dey say nah charm we dey use
If to say nah true
Ero yin ase pe kind ti ku
Dem dey find me
Dey wanna hold me for ransom
My pocket looking so handsome
I got sauce shey you want some
Dem dey find me
Dey wanna hold me for ransom
My pocket looking so handsome
I got sauce shey you want some



Авторы: Israel Akinola



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.