HumbleSmith feat. DaVido - Mama Africa текст песни

Текст песни Mama Africa - Humblesmith , Davido



Intro
Oh oh oh oh
N-tyze
It′s Humblesmith and Davido again o
Ahh! Mama Africa
Eh eh
See me see temptation
Wetin you carry omo na business (Business ah)
The way you roll it up and down, nawa
Obioma you need to sell you market eh
Pre-Chorus
Shake your body when you see Ogaranya
All my ladies o, a wum Ogaranya
Umunnam le tum afam maka a wum Ogaranya
Nwata kwocha aka o soro Ogaranya (?)
Follow me o (Ah eh ah)
Yoyoyo (Ah eh ah)
I no go bobo you (Ah eh ah)
Mama Africa (Ah eh ah)
1– Humblesmith
Hello, turn up
Rozay dey pop
My love, honey pot
I have come for us
See money, dey chop, rejoice
Because na God ooh
Na you dey give me joy yo yo
Baby you get talent (Get talent o)
The way you roll it up and down, na wa
Obioma go sell market o
Pre-Chorus Humblesmith
Shake your body when you see Ogaranya
All my ladies o, a wum Ogaranya
Umunnam le tum afam maka a wum Ogaranya
Nwata kwocha aka o soro Ogaranya (?)
Humblesmith
Follow me o (Ah eh ah)
Yoyoyo (Ah eh ah)
I no go bobo you (Ah eh ah)
Mama Africa (Ah eh ah)
2– Davido
Omo mi wey (Ehen)
Omo mi wey no (Ehen)
Omo mi wey no get wahala e ehe
Your body eh, your body o
Your body dey cause a big wahala (oyoyo)
My baby go, go dance agogogo
And I go handle all your things financially oh oh
Oh
Sophistically o
Yea
Na you dey give me joy oh
Baby you get talent oh (eh)
The way you move it up and down (Nawa)
Obioma go sell market yo
Eh



Авторы: Davido, Humblesmith


HumbleSmith feat. DaVido - Osinachi
Альбом Osinachi
дата релиза
22-06-2018



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.