Icekingoffical - Hustler's Anthem текст песни

Текст песни Hustler's Anthem - Icekingoffical




Beats
Story boy yeah yea yeah
Ice o
I be Hustler
Everybody know say
Me be Hustler
Every night and day
I dey hustle hard
Everybody know say
Me be Hustler
I be Hustler ahhhh
Ah since 2019
When me I start dey grand o
I come notice say me get
Plenty enemies o
Within man do them
Omo me I know no o
Why dem just dey hate on me
Omo me I wan know
Ahaaaa who I offend oh
Who I offend oh
Who I offend oh
Oh oh oh
Ahhhh who I offend oh
Who I offend oh
Who I offend ohh
Who I offend oh
I be Hustler
Everybody know say me be Hustler
Every night and day I dey hustle hard
Everybody know say me be Hustler
I be Hustler every body know
Say me be Hustler
Every night and day I dey hustle hard
Everybody know say me be Hustler
I be Hustleerrrr
This life wee we dey no get
Part two no come dey hate on me
I just dey on my own
Dey chase money
Omo on a low key
Tell me wetin me do you
Why you just dey hate on me
Tell me wetin man do you
Why you just dey hate on me
Ahaaaa who I offend oh
Who I offend oh
Who I offend oh
Oh oh oh
Ahhhh who I offend oh
Who I offend oh
Who I offend ohh
Who I offend oh
I be Hustler
Everybody know say me be Hustler
Every night and day I dey hustle hard
Everybody know say me be Hustler
I be Hustler every body know
Say me be Hustler
Every night and day I dey hustle hard
Everybody know say me be Hustler
I be Hustleerrrr




Icekingoffical - Hustler's Anthem - Single
Альбом Hustler's Anthem - Single
дата релиза
12-11-2023




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.