Idahams - Ada текст песни

Текст песни Ada - Idahams



Baby
E don tey wey I wan make you be my odo odo
Mami
Hold me close make I be your bobo
Girl the thing wey you dey do me, Ada
And I go like baby confuse me so
Shey you know
Ada, Ada, Ada, Ada, Ada, Ada
Come make I be your bobo
Ada, Ada, Ada, Ada, Ada, Ada
Come make I be your bobo
Just like Bonnie and Clyde o
Abeg e make your come my side o
Baby you dey gbumeh gbumoh
Come make I be you bobo
Just like Bonnie and Clyde o
Abeg e make you come my side o
Baby you dey gbumeh gbumoh
Come make I be your bobo
Adaeze my paddi
Hold me tight I have a fighter for you my shawty
Macheco meloni
Lemme know, lemme know
If you dey for me
Make you dey for me
Girl the thing wey you dey do me
And I go like baby confuse me so
Shey you know
Ada, Ada, Ada, Ada, Ada, Ada
Come make I be your bobo
Ada, Ada, Ada, Ada, Ada, Ada
Come make I be your bobo
Just like Bonnie and Clyde o
Abeg e make you come my side o
Baby you dey gbumeh gbumoh
Come make I be yourbobo
Just like Bonnie and Clyde o
Abeg e make you come my side o
Baby you dey gbumeh gbumoh
Come make I be your bobo
Yeah oh, come make I be your bobo oh



Авторы: Idawarifagha Hart


Idahams - Man On Fire (Deluxe)
Альбом Man On Fire (Deluxe)
дата релиза
26-03-2021




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.