Idahams - Man On Fire (feat. Jimmix & Trappi) [Latin Remix] текст песни

Текст песни Man On Fire (feat. Jimmix & Trappi) [Latin Remix] - Idahams



Drink water and mind your business
Use that energy for yourself
Here comes the man on fire
(USE)
Na na na na na na na
It's boy Idahams
Bad guys in the building
E na na na
E ya ehh, see
If you get too much them go say you dey press oh
If you fine too much them go say you be gay oh (ha ha ha)
If you hustle them go say you dey run street
If you get too much them go say you do jazz oh
But you know say talk is cheap
You know say mouth must talk
I no dey listen oh
Them no dey pay my bills
But you know say talk is cheap oh
You know say mouth must talk
I no dey listen oh
Them no dey pay my bills
Drink water and mind your business
Use that energy for yourself
Here comes the man on fire
Drink water and mind your business
Use that energy for yourself
Here comes the man on fire
Bad guys in the building (oh ye e ye)
Come make I know wetin concern you for inside
Why your own you no dey mind
Why your friends gather dey,dey talk about somebody's child
And small time you go fight
Wey you talk say you dey find
Sho ma pe oro oloro lo sha man n gbe kakiri bai
(You see your life)
Don't say my name,unless say all na facts
And no dy call me,there's nothing to talk about
I told you what i charge,wey you go sort am out
If you go talk for phone na to tell me you drop alert
Why you no dy satisfy,when it's not your life
Oga can you be more christian than Jesus Christ (I wonder oh)
If you no gossip pesin matter will you die
Abi won ori bi awa shey shine ni bi bai
You know why?
I drink water and mind my business o
I be my skin care routine o
Here comes the man of fire
Yeah yeah yeah yeah yeah yeah
Drink water and mind your business
Use that energy for yourself
Here comes the man on fire(ye e ye)
See naso this life dey be
When you dy hustle dem no dey see:
Na wen you wan flex dem go dey see
Dem go dey start to do jealousy
Naso dem change am for my padi
Because he get ti too much money
But na dem talk say you too lazy
And their children dey oversea
Ah! when you dey cruise that your ride o
Dem go stop you for road oh
Say o anything for the boys anything for the boys
Yeah yeah yeah yeah
When dem see you for club o
As you come start to pop oh
Dem go start to harass oo
Chinekeme iyei
If you get too much them go say you dey press oh
If you fine too much them go say you be gay oh (ha ha ha)
And If you hustle them go say you dey run street
If you get too much them go say you do jazz oh
It's boy Idahams oh
Craft things baby oh
My kind mix



Авторы: Folarin Falana, Idawarifagha Hart


Idahams - Man On Fire (Latin Remix)
Альбом Man On Fire (Latin Remix)
дата релиза
28-07-2021




Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.