Iyanya feat. Peruzzi - Ijeoma текст песни

Текст песни Ijeoma - Iyanya feat. Peruzzi



It's Iyanya!
Okpono okpono O heavy o heavy o
Heavy
Ijeoma o, see wetin you carrysee wetin you carry
Put a bang bang Peru Peru, am loo
I be Pastor e no mean say I no see wetin you carry(aaah) Say you
Getti man no mean Say you no fit whine for
Daddy(aaah) Which kind designers my pocket no fit carry?
Ijeoma o, see wetin you carry Okpono okpono okpono O heavy o heavy o
Heavy Ijeoma o, see wetin you carry Okpono okpono
Okpono O heavy o heavy o heavy Ijeoma o, see wetin you carry
Omo your body na lu bad o (
Your body na lu bad o) If you give am to me no bad o(
No bad o oh) Chop all my ego see I no go feel bad o (
No go feel bad o oh) Na the things wey you
Carry Dey make me wan collabo o oh Mkpoweto(
Mkpoweto) Figure eight o(
Figure eight o) Come my way oh(
Come my way o) Oya leggo(
Oya leggo) Mkpoweto Figure eight o Come my way oh Ijeoma, Ijeoma o
I be Pastor e no mean say I no see wetin you carry(aaah) Say you
Getti man no mean Say you no fit whine for
Daddy(aaah) Which kind designers my pocket no fit carry?
Ijeoma o, see wetin you carry
Okpono okpono okpono O heavy o heavy o heavy Ijeoma o,
See wetin you carry Okpono okpono okpono O
Heavy o heavy o heavy Ijeoma o, see wetin you carry
I be Pastor but na you wey want deliver me (
Deliver me) You no be coastline but na your body dey border me (
Dey border me) Yeh, Ijeoma(
Oh na na) Nwanyi oma(
Ee mama) Girl I wait o
Mkpoweto, figure eight o Come my way oh,
Baby let's go Mkpoweto,
Figure eight o Come my way oh, I'm losing control
I be Pastor e no mean say I no see wetin you carry(aaah) Say you
Getti man no mean Say you no fit whine for
Daddy(aaah) Which kind designers my pocket no fit carry?
Ijeoma o, see wetin you carry
Okpono okpono okpono O heavy o heavy o heavy Ijeoma,
See wetin you carry Okpono okpono okpono O heavy o
Heavy o heavy Ijeoma o, see wetin you carry Mix Monster



Авторы: Ifiok Effanga, Mbuk Iyanya Onoyom, Tobechukwu Victor Okoh


Iyanya feat. Peruzzi - Ijeoma
Альбом Ijeoma
дата релиза
05-07-2019

1 Ijeoma



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.