J. Martins & Timaya - Good or Bad (Oway) текст песни

Текст песни Good or Bad (Oway) - J. Martins , Timaya



Oh-oh-oh, oh-oh-oh
Oh-oh, oh-oh (everybody, everybody say eh)
Oh-oh-oh, oh-oh-oh
Oh-oh, oh-oh (Chineke me)
Oway, oway
Eh-eh, eh-eh
Oway, oway
Eh-eh
Everybody say na which kind life be this, eh-eh-eh-eh-eh (chai!)
Oway, oway
Eh-eh
Everybody say
If you like you good eh, if you like you bad eh
Anything wey you do for this life, my brother na for your head oh
This one na true story oh, J. Martins and Timaya eh (RudeBoy)
Anyhow wey we dey creze dey go, na so the people dem ah mental o
If you get money, you no get, na so some people go dey vex say
If you talk, you no talk, dem go say you to talk
Make we just dey jolly dey go
Dem mama, dem papa (dem papa, eh) mek you hear me wellu wellu oh, eh
Who God has blessed (chai) no man can curse
Oway, oway
Eh-eh, eh-eh
Oway, oway
Eh-eh
Everybody say na which kind life be this, eh-eh-eh-eh-eh (chai!)
Oway, oway
Eh-eh
Che, Chineke me
Call me Timaya, just because I'm getting higher
Bad belle people don dey wonder
Eh, ma brother man, I dey strike like thunder, say
Dem dey call me Timaya
Na be Egberi Papa One of Bayelsa
Eh, everybody don begin dey wonder
Say Timaya dey blow like ba-bazooka, say chai
Na me be the paya paya
Be like an R. Kelly, paya paya
Eh, everybody wanna taya taya
Mama and papa dem dey begin to dey paya paya
Chai, say na me be the paya paya, paya paya, paya paya
Eh, everybody wanna paya paya
Mama and papa, the people dem dey want to deh paya paya (chai!)
Oway, oway
Eh-eh, eh-eh
Oway, oway
Eh-eh
Everybody say na which kind life be this, eh-eh-eh-eh-eh (chai!)
Oway, oway
Eh-eh (eh)
Oh-oh-oh, oh-oh-oh
Oh-oh, oh-oh
Oh-oh-oh, oh-oh-oh
Oh-oh, oh-oh (people, people, people, people)
Oh-oh-oh, oh-oh-oh
Oh-oh, oh-oh
Oh-oh-oh, oh-oh-oh
Oh-oh (yeah, yeah)
E get as you go do dem, do dem
Some people dem sit down for corner dey criticize you, dey pompay
Na so fire go dey burn dem
All dem bagas wey dey plan make I fall dem go see me dey go up higher
Anyhow wey e be make you know say Baba God dey for your side eh
Make una hear am eh (J. Martins I don come again)
Oway, oway
Eh-eh, eh-eh (unu bia le)
Oway, oway
Eh-eh
Everybody say na which kind life be this, eh-eh-eh-eh-eh (chai!)
Oway, oway
Eh-eh (unu bia le)
Oway, oway
Eh-eh, eh-eh (unu bia le)
Oway, oway (unu bia le)
Eh-eh
Everybody say na which kind life be this, eh-eh-eh-eh-eh (chai!)
Oway, oway
Eh-eh
Na me be the paya paya
Be like an R. Kelly, paya paya
Eh, everybody wanna taya taya
Mama and papa dem dey begin to dey paya paya
Chai, na me be the paya paya
Be like an R. Kelly, paya paya
Eh, everybody wanna taya taya
Mama and papa, the people dem dey want to deh paya paya, chai!



Авторы: Peter Okoye, Paul Okoye, Inetimi Odon, Martins Justice


J. Martins & Timaya - Get Serious
Альбом Get Serious
дата релиза
01-11-2008



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.