Jaybee Oiz - Killer (feat. Dhara) текст песни

Текст песни Killer (feat. Dhara) - Jaybee Oiz feat. Dhara



Darling I'm loosing it
My temper rise as you
Just Dey tease me
Jeje me Dey sitting
Down for my balcony
You con Dey call me
To con see something
Wey no concern me
See Brodashaggi want to
Nack Titi Ofe folenu
I Dey watch gidigidi
I go call officer woos
Call lawyer kunle to
Come see the devil
Wey come from abule
Eh what's happening
Fejole kogboran
She won kill me
Ah oh
What's happening
Fejole kogboran
Turn Biggy bumbum
See that Biggy bum bum bum bum
Killer killer killer killer killer
Oh my shorry
Wetin Dey for ur body
Wey Dey make the boys
Won totori you Eh uh uh
Ajipawo gbelepawo
O feel me niggas fowo sere
Omo to ba bawa sere
Loma bawa nawo
Ukwu ukwu to ni
Back side to le fijo gbowo
All your bills on me
Fun omo to ba feature me
Eru yii le, dis is real maami
Eru yii le, dis is real maami
Mo shi ma f-k ee up
Leru ku ni bouncer
Steady whyne for me maami
Let get to the Paris
Show time pelu omo
90, omo ko le remi
We pumping some
Bottles in the club
Let get it f-ked up
Let get it back to the old Skool
Let party all night
Come out with your friends
Let off tonight
I don't wanna lose you
I wanna Hold you tight
You're my London vibes
See that Biggy bum bum bum bum
Killer killer killer killer killer
Oh my shorry
Wetin Dey for ur body
Wey Dey make the
Boys won totori you
I don't wanna lose you
I wanna hold you tight
You're my London
Vibes alright alright
Baby come be my bride
I don't wanna lose you
I wanna hold you tight
You're my London
Vibes alright alright
See that Biggy bum bum bum bum
Killer killer killer killer killer



Авторы: Salami Ridwan


Jaybee Oiz - Primo (The Ep)
Альбом Primo (The Ep)
дата релиза
13-10-2021



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.