Текст песни God did O - Jayluvoflyf
Ehh
eh
they
call
me
Jayluv
Jayheyrecords
Eh
Dejinoni
I
see
you
How
e
for
be?
If
say
God
no
dey
for
me
God
did
eh
shout
out
to
dj
Khalid
Shout
out
to
jayz
lilwayne
Rick
Ross
no
be
only
you
they
no
believe
o
Khalid
Make
I
first
tell
una
about
the
girl
wey
no
believe
me
okay
listen
make
you
reason
ah
ah
eh
girls
matter
hehn
e
go
be
sha
I
dey
talk
am
so
make
you
no
be
like
me
make
una
learn
check
see
ah
As
I
buy
you
coke
You
say
I
broke
You
know
me
tey
tey
but
u
dey
use
me
play
You
say
we
no
be
mate
say
we
no
fit
date
Cause
money
never
dey
& No
be
lekki
I
dey
stay
Hustle
never
pay
So
You
no
want
stay
You
dey
find
ogz
like
them
olamide
Ogun
babe
but
You
no
like
Obalende
That
year
you
talk
say
jayluv
we
no
fit
dey
You
No
want
love
Nwatiti
like
ckay
After
you
make
me
go
Gaga
like
Chudy
k
U
turn
me
2 crazeclown
wey
want
catch
ade
But
Levels
don
change
now
Na
Uk
i
dey
you
don
see
am
now
eeh
Woman
matter
hehn
eeh
how
e
for
be
eerr
I
know
say
now
you
go
dey
show
people
my
picture
dey
tell
them
say
I
be
your
guy
dey
famz
it's
allowed
flex
my
dear
carry
on
listen
see
arh
Okay
when
I
rap
Them
dey
mental
from
start
I
dey
pass
like
say
I
dey
for
center
Can
you
see
me
now
omo
dey
feel
me
now
Fans
don
choke
dem
plenty
want
see
me
now
Haters
Back
then
don
dey
believe
me
now
Even
wen
I
want
unilag
dem
dey
give
me
noun
We
dey
do
our
own
nobody
dey
beef
them
Taba
gbori
wole
Like
Soyinka
we
dey
give
dem
Life
no
balance
hustle
no
be
beans
Donjazzy
where
the
kingdom
Since
your
brother
na
prince
Coming
for
the
fame
Coming
for
the
paper
The
way
we
take
dey
shine
you
go
think
say
we
be
nepa
Mamacita
dey
talk
say
the
boy
dey
vex
her
So
I
go
ask
wizkid
If
she
get
tiny
temper
(tinie
tempeh)
Naija
na
cruise
but
the
life
no
funny
Even
sabinus
know
say
josh2funny
See
how
e
go
be
if
say
God
no
dey
for
mee
how
e
for
be
ah
okay
make
I
give
una
the
verse
listen
you
go
like
this
one
check
see
To
wear
eyeglass
no
be
intelligence
Nowadays
Rich
man
na
who
carry
benz
Forward
ever
like
say
na
film
I
get
body
like
Iyke
you
go
think
say
na
Jim
No
pour
me
drink
if
no
be
Hennessy
You
no
believe
Ene
only
talk
wetin
Ene
see
Life
of
the
party
yes
na
me
be
that
Okro
wey
no
draw
Sheybi
e
don
win
be
that
I
be
their
parle
g
Forget
biscuits
Tailor
own
na
thread
I
say
make
you
forget
the
tweet
When
I
go
blow
Shey
make
I
go
Iraq
Konji
dey
everywhere
check
time
12
self
dey
knack
Straight
win
like
nadal
omo
we
no
dey
deuce
My
kind
of
girl
na
that
1 wey
go
foot
d
bills
My
girl
tight
she
no
need
to
wear
tight
Portable
lomo
omo
we
no
de
fear
fight
I
wear
my
brother
fine
shoe
go
show
Cause
no
girl
go
send
you
if
your
face
no
show
My
babe
sabi
to
dey
give
head
She
no
dey
disappoint
she
dey
give
me
for
my
big
bed
I
dey
my
girl
side
I
no
go
sleep
there
I
like
my
side
but
sometimes
I
dey
pick
there
them
dey
look
up
to
me
like
their
desktop
Life
be
like
Uk
bus
na
your
junction
you
go
press
stop
Nobody
send
you
if
you
broke
Them
go
laugh
you
cause
without
money
you
be
joke
Who
die
I
say
Nobody
know
Na
who
dey
share
akara
now
everybody
know
Stack
the
cash
here
buy
the
house
there
Red
carpet
here
put
the
Rug
or
the
tiles
there
My
Upstairs
get
bar
omo
you
no
need
to
buy
beer
The
standard
idea
na
to
get
high
there
Na
money
make
politicians
want
die
there
I
make
headlines
omo
I
no
need
to
barb
hair
But
na
2k
pounds
Booking
be
the
price
here
Guy
no
go
buy
ring
what
if
she
no
talk
yeah
Yahoo
messenger
tell
me
na
who
send
am
Life
no
balance
okay
tell
me
na
who
scale
am
Money
dey
we
no
need
that
your
6 packs
Na
the
girl
wey
you
want
follow
waka
we
dey
see
pass
Anini
dey
for
school
ein
go
thief
pass
Xavi
Modric
Fabregas
they
go
tip
pass
Try
get
class
No
be
everytime
wey
girl
come
your
house
na
ein
u
self
go
dey
shift
pant
Omo
I
fine
I
thank
God
say
I
fine
Like
do
not
urinate
here
na
me
be
that
fine
Ogbono
& okro
no
draw
so
na
who
win?
I
go
blow
Rest
In
Peace
osama
bin
laden
The
Greatest
mistake
is
thinking
u
have
time
Na
pride
o
make
orange
self
grow
pass
lime
My
Balance
been
dey
like
radio
frequency
If
no
be
God
na
since
sapa
for
kill
person
Give
Deborah
Igbo
and
also
Liz
benson
But
when
you
begin
smoke
ciga
Liz
benson
Iniquity
for
lab
that
one
self
Na
Med
sin
medicine
Science
student
these
days
no
be
who
do
medicine
SA
get
Mandela
Ghana
own
yveone
Nelson
No
be
everybody
wey
carry
first
na
do
lesson
Life
is
not
fair
ask
Nkechi
blessing
Even
Ronaldo
no
go
gree
say
world
best
na
Messi
Na
Twenty
eighteen
Na
I
serve
if
no
be
God
illiterate
4 dey
use
me
dey
laugh
Good
things
dey
take
time
Even
award
of
this
year
na
next
year
na
you
go
collect
am
Thank
God
we
don't
look
like
what
we've
been
through
No
be
my
song
if
jayheyrecords
no
dey
the
intro
When
I
reach
Uk
na
with
Heathrow
Forget
pdp
na
me
be
the
power
for
people
You
no
show
love
i
no
fit
vex
o
I
go
make
am
that
one
Na
poor
man
manifesto
No
need
for
yeast
if
e
no
go
rise
Na
since
I
small
segun
Arinze
don
open
eyes
Fireboy
no
be
burnaboy
Born
am
Chat
wey
don
dey
sweet
you
use
billing
spoil
am
You
fine
you
still
want
fix
lashes
I
dash
you
10k
you
still
say
make
I
add
charges
No
buy
scent
leave
if
e
no
get
scent
For
uk
who
chop
belle
full
get
accents
When
I
wake
up
omo
I
dey
rush
brush
Cause
street
no
dey
sleep
omo
Na
to
rush
bros
Like
brt
driver
wey
commot
bus
Boys
dey
loyal
if
no
be
their
corrupt
boss
Life
be
like
dstv
na
multi
choice
Gotv
No
be
stinginess
we
dey
only
cut
cost
So
small
time
we
go
dey
top
cores
For
Top
shores
soon
we
go
top
Forbes
We
go
be
like
sculptures
Running
top
shops
off
shores
they
can't
top
us
Like
moving
train
they
can't
pause
us
Account
surplus
omo
They
can't
stop
us
Na
toilet
I
dey
get
inspiration
Policeman
radio
self
e
go
dey
for
station
Freestyle
na
my
own
guy
you
no
fit
win
Even
though
you
go
winners
Chapel
I
say
you
no
fit
win
For
this
rap
Me
I
know
the
in
and
out
o
Na
music
drop
my
first
Credit
alert
o
erh
The
high
table
That's
where
I'm
at
o
IBILE
Lawa
kapari
marimari
chipako
The
girl
wey
u
want
rock
Na
ein
I
dey
fuck
o
But
no
be
everything
eye
see
mouth
go
talk
o
Na
only
real
matters
me
I
dey
fit
yarn
Once
if
they
hear
my
flow
them
dey
feel
am
Liver
pull
for
salah
as
we
dey
kill
ram
My
ex
no
be
Kim
I
for
carry
car
dash
am
Your
babe
dey
loose
na
Alum
tight
am
Na
you
dey
lose
cause
I
sabi
who
dey
light
am
Many
giveaway
online
wey
be
audio
Who
I
be
me
I
no
fit
judge
you
o
Normal
Every
man
get
him
own
hustle
o
I'm
out
like
that
Jayheyrecords
Jayluv
Errh
Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.