Jollytrendz feat. Tmynor keys - Transfer текст песни

Текст песни Transfer - Jollytrendz feat. Tmynor keys



It's JollyTrendz
They call me Tmynor.
So many things wey dey bother man
So many things wey dey stress man
Man no fit talk oh oh
Man no fit talk dem all
Alaye hustle, Hustle
No go dey look ushe face
Nobody gat you mah brother
Nobody love you mah brother
Yeh yeh
Alaye hustle, Hustle
No go dey look ushe face
Nobody gat you mah brother
JollyTrendz tell them mah brother
Pre-yeh
If I blow I no go do transfer
When I dey down nobody send me no be lie
When I dey down nobody send me no be lie
When I dey down nobody send me no be lie
If I blow I no go do transfer
When I dey down nobody send me no be lie
When I dey down nobody send me no be lie oh
When I dey down nobody send me no be lie
Divinity, Identity
No time for maturity
For the hustle nor be faji
To get Raba nor be magic
If you no get money, nobody go send you
If you no get money, nobody go help you
The street no be joke
We dey pray make we break all the yolk
The street no be joke
We dey pray make we break all the yolk
So many things wey dey bother man
So many things wey dey stress man
Man no fit talk oh oh
Man no fit talk dem all
Alaye hustle, Hustle
No go dey look ushe face
Nobody gat you mah brother
Nobody love you mah brother
Alaye hustle, Hustle
No go dey look ushe face
Nobody gat you mah brother
Nobody love you mah brother
If I blow I no go do transfer
When I dey down nobody send me no be lie
When I dey down nobody send me no be lie
When I dey down nobody send me no be lie
If I blow I no go do transfer
When I dey down nobody send me no be lie
When I dey down nobody send me no be lie oh
When I dey down nobody send me no be lie
Divinity, Identity
No time for maturity
No time for maturity
If you no get money, nobody go send you
If you no get money, nobody go help you



Авторы: John Godwin, Jolly Trendz, Tmynor Keyz


Jollytrendz feat. Tmynor keys - Transfer
Альбом Transfer
дата релиза
10-07-2023



Внимание! Не стесняйтесь оставлять отзывы.